Funwontan

Ale ale
Ale vuka vuka vuka vuka vuka vuka
Mo wole mo jade mo parada
Afi bi return of abija wara
Positive vibes only
Negative energy nibo dapada
I am young, black and gifted
Am a star boi no weekend
You dey feel me shey ko ma lobe komalobe
Shake your body like ediye
Oshey baby mi mo ma gbadun bo shey n judi yen
Bobo ma lo nogere
Sare ledi mo omo tobari totu kasa le
Oni aro yes
It's about to go down oh yes
It's about to be a lituation more shayo still dey come

Oya give them vibe let them know say na you Dey pop
Oya give them vibe let them know say na you dey hot
Oya funwon vibe wey them never see anywhere else
Energy don high like omg them no fit kill my vibe
Gaga gogo gege ebelebe funwontan
Osi nmor osinagada pio funwontan
Show them say you wavy ye mama
Aaaaa a a funwontan
Oya give them vibe let them know say na you dey pop
Oya give them vibe let them know say na you dey hot
Oya funwon vibe wey them never see anywhere else
Energy don high like omg dem no fit kill my vibe
Gaga gogo gege ebelebe funwontan
Osi nmor osinagada pio funwontan
Show dem say you wavy ye mama
Aaaaaaa a a funwontan

Birthday girl give them vibes Oya give them
Birthday boy give them vibes Give them
Dj give them vibes
Oya give them
Ale ale
Balo balogun funwontan
Achakwunwayin funwontan
Madam ebeano funwontan
Rogerlee yankee funwontan
Mike da ruler funwontan
D dazzle funwontan
Lib wobi funwontan
Bolly baby funwontan

Oya give them vibe let them know say na you dey pop
Oya give them vibe let them know say na you dey hot
Oya funwon vibe wey them never see anywhere else
Energy don high like omg them no fit kill my vibes
Gaga gogo gege ebelebe funwontan
Osi nmor osinagada pio funwontan
Show dem say you wavy ye mama
Aaaaa a a funwontan



Credits
Writer(s): Oluwasegun Ayodele
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link