JIJO (feat. Oluwasegun)

Spice D Great oo
Oluwasegun!
Fx magic

Lovers lowkey dem be haters
Mi coming back for mi payback
Look down on me but me stay high
Try'na cage me but me fly high high
Eh!
Many things I don hear
Mummy tell me say me must to make ham oo
You feeling the vibe right yeah?
Me must to make ham
Me no want to suffer oo
Mummy ni kin gbagbe oo
But mi no forget me believe in payback oo
So me I no wan digress
Me and my guys we gat to chop life oo

Working everyday
Grinding for the pay
Mummy mi must to JIJO JIJO oo
Me and my guys gat to nawo nawo

Working everyday
Grinding for the pay
Mummy mi must to JIJO JIJO oo
Me and my guys gat to nawo nawo

Ori Se Mi lolola O
Make i Just dey Spend Dollar
Ori se mi lolola o
Make I just dey spend dollar O
So Many Times Them Dey Hate On Me...
Them Dey Beef On Me
Mama Pray For Me
No Topic Them Debate On Me

Otipe Ta Tin Hustle
Otipe Ta tin Push
No Girl For Me To Cuddle
Emi Pelu Kush
Them Be Like Shey Na Wetin I Wan Talk Them Neva Hear Before
Cause I Dey Push Pass Pregnant Woman Wey Neva Born Before
Days Are Dark
Friends Are Few
No To Stagnancy
Emi Pelu Realest On The Move
Na Only Money I Dey Miss
Fly Safe Life Is A Risk
Talon Bayin Ja Fun Alaga se mo joor reminisce

So mo jara moshe Make I no beg
Lagos to Malay Make dem know oo
Jara moshe
Make you no beg Kan ma lo pe e lole

Working everyday
Grinding for the pay
Mummy mi must to JIJO JIJO oo
Me and my guys gat to nawo nawo

Working everyday
Grinding for the pay
Mummy mi must to JIJO JIJO oo
Me and my guys gat to nawo nawo

Ori Se Mi lolola O
Make I Just dey Spend Dollar
Ori se mi lolola o
Make I just dey spend dollar O

To ba lo sun Dem go catch you
If you go broke Dem go cast you
No put yourself In my shoe
Just buy your own and pray it's good



Credits
Writer(s): Obateru Oluwapelumi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link