Underrate

Is like am insane
I be that boy wey dem don underrate
To make this money
Enu oshey
The grace of thy lord
I no fit say

Why den con dey talku talku
Luku luku
Waka waka
For my matter
Why dem con dey
Hm hmm
Hmmmmm

Why den con dey talku talku
Luku luku
Waka waka
For my matter
Why dem con dey
Hm hmm
Hmmmm

Ha ha
Hahaha
Ha
Hahaha
Ha haha
Yeeee eee

Ha ha
Hahaha
Ha
Hahaha
Ha haha
Yeeee eee

The lord is my shepherd
I fear no evil cos I get him behind me
I no this life is risky
But I have to risk it
To get this money

Don't wish me bad
Cos anything wey you wish me
I wish you times two

Don't wish me bad
Cos anything wey you wish me
I wish you times two
My bother no wish me bad
Anything wey you wish me
I wish you times two

I no dy look person
Cos no be where I dey last year be this
If I talk Shey u go believe
Say I don suffer
Jst to make this money

I no say this life is a lesson (Is a lesson)
But blessing follow me

I no say this life is a lesson (Is a lesson)
But blessing follow me

Ha ha
Hahaha
Ha
Hahaha
Ha haha
Yeeee eee

Ha ha
Hahaha
Ha
Hahaha
Ha haha
Yeeee eee

The lord is my shepherd
I fear no evil cos I get him behind me
I no this life is risky
But I have to risk it
To get this money

Don't wish me bad
Cos anything wey you wish me
I wish you times two

Don't wish me bad
Cos anything wey you wish me
I wish you times two
My bother no wish me bad
Anything wey you wish me
I wish you times two



Credits
Writer(s): Yomi Yomi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link