Pakurumo

Jiggy
It's osd the beat maker
Folake Alimo
Bimpe pelu Ramo
Yeh yeh yeh yeh chinyere
Esanu ajeh ke jekin jere
Ejeh kin jere woh woh woh Woh woh
Eheh eh

She's tired of been lonely
And I've been trying my best
To make her day fun
Woh woh woh
I leave the rest oh oh oh sok
Now let me tell you
A short story
Zip your drink
I hope you're not in hurry
It's about folake
She been get 2friends
Awon omo akeh
Awon Omo mummy
Flashy life style
Eh
Dem like yotommy
After 1fish
She no request for more
Before she jaapa let me sunmo
I promise to spoil you
Girl with money
Loni gan gan lo ma moomi
Me no like person
Wey dey corny
Things her friends
Gbadun no pass

Pakurumo
Koma lo
Koma lo
Koma lo
Komo lo

Pakurumo
Koma lo
Koma lo
Koma lo
Komo lo

Pakurumo
Koma lo
Koma lo
Koma lo
Komo lo

Pakurumo
Koma lo
Koma lo
Koma lo
Komo lo

All this things
Are they all for me
Its your matter lowa lokan mi
Lo momi sun momi wa momi
Even me am ready
To see your mummy
Let us isolate
To get time relate
Toba fe yiwo we negotiate
The smile you put on my face
No be here o
Am ready with you for life Hope you hear

All your friends
Been dey jealous us
That is why you dey hear
Different tori
Nah our matter won gbe sori
They put there own for hand
But me no worry
Wetin I go do
Don dey my mind
Dj drop the gbedu
Make dem dey wine
It can never be over
Put it on rewind
Elele
Put it on rewind

Pakurumo
Koma lo
Koma lo
Koma lo
Komo lo

Pakurumo
Koma lo
Koma lo
Koma lo
Komo lo

Pakurumo
Koma lo
Koma lo
Koma lo
Komo lo

Pakurumo
Koma lo
Koma lo
Koma lo
Komo lo

Jijo mi pakurumo
Beere kojo pakurumo
Naa owo soke pakurumo
Jubadi jubadi pakurumo ehh
Kanramo pakurumo
Teshanmo pakurumo
Juleke pakurumo
Jubebe pakurumo

Sweet osd ondmix



Credits
Writer(s): Oluwaseun Felix
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link