Ahead Ahead

Toh, ji mana, ku tsaya guys

I too like woman
I too like woman
I too like woman
I too like woman
Weekend, na there I go chow
Na there I go chop (brr)

Pressing bobby na work wey I like my guy, eh
Pressing lappy na work wey they ban for Naija
But pressing bobby, she cannot do without my touch
Parking baka go sup when I fall in love, when I fall in-

Plenty money don come for the weekend
For the weekend, for the weekend, huh, whoa-whoa
Na where I dey work, na there I go chop
Say, na there I go chow (Spiff) for the weekend, huh, whoa-whoa

Ogogoro don land and I must tanana to the end (ogogoro don land and I must tanana to the end)
Ogogoro don land and I must tanana to the end (ogogoro don land and I must tanana to the end) B.O.C

Me I must tanana to the end
Link up and vibe with truest friends
At the top but 'til ascend
Our styles their newest trend
Ko ina maiko kamar albashi ya shigo

Shooting shots like harsashi ya iso
Wanda ya ce ba za a yi ba yau, tadi ya jiyo
Yau da gaggarumin biki kamar yaki na ciyo
Inna son gata, inna son mata, eh
Ina son waka da arziki kuma ina son shata

Pressing bobby na work wey I like my guy, eh
Pressing lappy na work wey they ban for Naija
But pressing bobby, she cannot do without my touch, eh
Parking baka go sup when I fall in love, when I fall in-

Plenty money don come for the weekend
For the weekend, for the weekend, huh, whoa-whoa
Na where I dey work, na there I go chop
Say, na there I go chow for the weekend, huh, whoa-whoa (Odumodublvck)

Omo na Daadhn and JB cause the wahala
The vibe dey choke dem pass Erling Haaland
Youngsters kicking it with olders, I don dey score from far, Batistuta
Gimme permutation, I wan choke
Plus the rhythm and the vibration, dem gatts, oh
Gimme permutation, I wan choke
Plus the rhythm and the vibration, dem gatts, oh

Ogogoro don land and I must tanana to the end (ogogoro don land and I must tanana to the end)
Ogogoro don land and I must tanana to the end (ogogoro don land and I must tanana to the end) B.O.C

Inna son gata kuma inna son mata
Inna son waka da arziki kuma inna son shata



Credits
Writer(s): Excel Rufus Spiff, Luka Bulus Madaki, Ojogwu Tochukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link