Malo

I no get e prob
I no get e prob
Come to my place and the dough
Eh eh eminado
For your love i no fight o
Normally normally
I wan dey happy
Shey you go dey for me
Shey o ro pe o funny

Somebody call the popo
Moti di Badoo eniduro
You're my number 6 on my ludo
I fit fight for you like a judo

Give me some vibe
Give me the time
I no fit deny baby girl na you I rely on
Ohhhh no
I no fit the lie if I say I go die for you

Malo be Malo be
Dangerous boys them dey there
Me I want to de be
Jowo
Malo be Malo be
Dangerous boys them dey there
Me I want to de be
Jowo

In the darkest times
You know you've been my light
So tell me why you no go be my wife
Got a lot of girls in abundance
Gbege don come
Omo I don enter one chance
Bobby and yansh
E be wonders
E be like sey you be kyla
Gimme one dance

Roses,perfume
Liquor and juice
When i see you
Something like a deuce
They all come in twos

I know
Other boys fit dey shike you too
And there's nothing wey i fit do
Who go see you wey no go love you

I fit die for your matter
Kpai for your matter
Love you everyday
Every night every weather
Enter I scatter
Come for another
Ask your friends smartkyd is badder than
Smartkyd is badder than
Lemme cheer you up when you're feeling down
I getti vibes and I'm cooler than

Somebody call the popo
Moti di Badoo eniduro
You're my number 6 on my ludo
I fit fight for you like a judo

Give me some vibe
Give me the time
I no fit deny baby girl na you I rely on
Ohhhh no
I no fit the lie if I say I go die for you

Malo be Malo be
Dangerous boys them dey there
Me I want to de be
Jowo
Malo be Malo be
Dangerous boys them dey there
Me I want to de be
Jowo



Credits
Writer(s): Temilayo Ogunjimi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link