Gravity

When I give her rice she go dey fry the plantain
And every night she go dey call, my bae
She dey hold me down gi-di-gi-down gravity
Ma baby fine she no dey use the pancake
When I give her rice she go dey fry the plantain
And every night she dey comfort my pain
She dey hold me down gi-di-gi down gravity

Ma baby fine she no dey use the pancake

Oh lord
Dem no know love
See, see love
Dem no know love
Oh my lord
Dem no know love
See, see love
Dem no know love
No love
Dem no know love
See, see love
Dem no know love
Sweet sweet loving
Dem no know love
(They don't know it)
Dem no know love

(They don't know it)

Erima fine, Erima fine
Erima fine like twins
Erima fine, Erima fine like winch
And if I cry, Erima wipe my tears
For me to stand, Erima pun her knees
Erima fine, Erima fine like twins
Erima fine, Erima fine like winch
And nobody can, nobody can
Turn the tides around, ain't nobody I can see
No other gyal wey mi know sey
Turn me life around only her I can see
No other gyal wey mi know sey
Turn de tides around so her man don't sink
Who could?
Cover mi shame so nobody can see
Who could?
Not let me sway from the goalies I seek
Who could?
Another time ina mi life
Show me so that I can see

When I give her rice she go dey fry the plantain
And every night she go dey call, my bae
She dey hold me down gi-di-gi-down gravity
Ma baby fine she no dey use the pancake
When I give her rice she go dey fry the plantain
And every night she dey comfort my pain
She dey hold me down gi-di-gi down gravity

Ma baby fine she no dey use the pancake

Oh lord
Dem no know love
See, see love
Dem no know love
Oh my lord
Dem no know love
See, see love
Dem no know love
No love
Dem no know love
See, see love
Dem no know love
Sweet sweet loving
Dem no know love
Dem no know love



Credits
Writer(s): George Terhemba, Torkuma Nyior
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link