Basket

No dey full basket
(Eh)
No dey full basket
No dey full basket
Too much talk
No dey full basket
(Oh oh)

No dey full basket
No dey full basket
No dey full basket
Too much talk
No dey full basket
(Oh oh)

Oluwa i dey beg make u reason me
I wanna make stew with your seasoning
All of my friends just dey bill me
Some of them haters use mouth finish me
But too much talk no dey full basket
Nobody fit claim sey e too perfect
Money talks so I got two handset
Boys in my yard if matter wan set
Oluwa trippie, you know the feeling
The sky ain't the limit, I'm stuck in the ceiling
As I dey run from billing
I no go jam wetin go kill me
Sapa no free me
But I know that you feel me
Nah hard work believe me
If u hating just free me
If u hating just free me

No dey full basket
(Eh)
No dey full basket
No dey full basket
Too much talk
No dey full basket
(Oh oh)

No dey full basket
(Eh)
No dey full basket
No dey full basket
Too much talk
No dey full basket
(Oh oh)

If no be EDD, then nah IDme
Ki angeli ma lo fashy me
Oluwa bo mi lasiri
Koma womi lori TV
I wan die rich so I'm living careful
Even when I die, I wan go heaven
Checked the time it's 12:07
Before 12:15 God fit change my level
Just few angels but plenty devil
If night time reach I go burn the candle
Loru loru ni mo n sashe
Sashe gbowo omolope
So many sleepless nights but I no give up
I dey hustle so my sister no go do hookup
Steady grinding and I stay focused
Aimoye verses, ati plenty chorus

No dey full basket
No dey full basket
No dey full basket
Too much talk
No dey full basket
(Oh oh)

No dey full basket
No dey full basket
No dey full basket
Too much talk
No dey full basket
(Oh oh)

No dey full basket
No dey full basket
No dey full basket
Too much talk
No dey full basket
(Oh yeah)

No dey full basket
No dey full basket
No dey full basket
Too much talk
No dey full basket
(Oh yeah)



Credits
Writer(s): Olalekan Omoniyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link