Follow

Yo badman killer
Oshe o yea yea (Oshe o)
Follow person wey know road
Make you no go lost for road
Small enjoyment many sorrow
That one me I no pray o
Follow person wey know road
Make you no go lost for road
Small enjoyment many sorrow
That one me I no pray o

Aje ko wa mi ri
Kowa mi ri
Owo ko wa mi ri ye ye
Plenty money me no want sorrow
Plenty baby make dem show me love
If you dey beef omo na u sabi
Life of a star no be today
Omoge ji jo mi o
Sexy ji jo mi o
Big boys ji jo mi
Ke ma koje bi ti indomie
Have been whining
Have been dancing
Have been singing
Av been vibing with my ni**s all the way
Pop champagne oya celebrate
Follow person wey know road
Make you no go lost for road
Small enjoyment many sorrow
That one me I no pray o
Follow person wey know road
Make you no go lost for road
Small enjoyment many sorrow
That one me I no pray o

Baba je kin lowo
Je kin lowo saye
Je kin ri owo
Je kin ri rowo jaye
Everywhere I go say we shut down plenty dollar make I cash out
Mama dey pray
Papa dey pray kin le kore dele
Aimo asiko lon damu eda
Oro mi lowo oluwa lowa o
Enjoy urself make I enjoy my self
Say nobody fit to cool my stress
Life is good (Life is good)
Follow person wey know road
Make you no go lost for road
Small enjoyment many sorrow
That one me I no pray o
Follow person wey know road
Make you no go lost for road
Small enjoyment many sorrow
That one me I no pray o



Credits
Writer(s): Jaiyesimi Pelumi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link