ALL

Joco Davids ye
Mic Gurl
Music messiah Onuh Jae

I will always stand ye
Enemies don fall yakata
They no fit stop my breath never
As the gather dem go scatter
I still dey ball for your street
I go dey bang for your TV
I go dey sound for your radio
And my song wey dey make dem loko

I still dey ball for your street
I go dey bang for your TV
I go dey sound for your radio
And my song wey dey make dem loco

I'm lifted above dem all
I am lifted above dem all
Mawobe
Cos I'm lifted above dem all
I am lifted above dem all
Mawobe!
Oluwa shemilore shemilore shemilore
Oluwa shemilore shemilore shemilore o

Say me no care what dem ah say
Make dem leave me run my race
Not by power na by grace
Shogbo mi shobgo
Shey you know shey you know when we struggle eh
Put our lives on the line just to bubble eh
just to bubble
Make dem talk o make dem yarn o
Joco brendenden

I still dey ball for your street
I go dey bang for your TV
I go dey sound for your radio
And my song wey dey make dem loko

I still dey ball for your street, yeah
I go dey bang for your TV, yeah
I go dey sound for your radio, yeah
And my song wey dey make dem loko

I'm lifted above dem all
I am lifted above dem all
Mawobe
Cos I'm lifted above dem all
I am lifted above dem all
Mawobe!
Oluwa shemilore shemilore shemilore
Oluwa shemilore shemilore shemilore o

One with God na majority
One hand to me, four back to you
That's why I say, I go dey bubble o
Dem go dey marvel o

I still dey ball for your street
I go dey bang for your TV
I go dey sound for your radio
And my song wey dey make dem loko
I still dey ball for your street, yeah eh
I go dey bang for your TV, yeah eh
I go dey sound for your radio, yeah eh
And my song wey dey make dem loko

I'm lifted above dem all
I am lifted above dem all
Mawobe
Cos I'm lifted above dem all
I am lifted above dem all
Mawobe!
Oluwa shemilore shemilore shemilore
Oluwa shemilore shemilore shemilore o

Onuh jae the sound...



Credits
Writer(s): Joco David
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link