BEAMER

Scatter my defense
Making me confess
Sarewale the loving dey intense
Scatter my defense
Making me confess
Sarewale the loving dey intense

Yeeh...
Say baby hop in my Beamer
Shey you go follow me go for a dinner
And I go like dey together...
So if you wan live make we live together...
I no go like if I leave you
Cause I know say you go fit to tire...
Yeh...
Your my woman
My super-woman

You go ride my Beamer
Beamer, Beamer, Beamer
I no go ever let you dey shiver
Shiver, shiver, shiver
Ehhh, Geneviva
Viva, Viva, Viva
Say your my woman
Woman, woman, woman

Scatter my defense
Making me confess
Sarewale the loving dey intense
Scatter my defense
Making me confess
Sarewale if na milk she be condensed oh ah

Na only you be my woman
That's why you go ride my Beamer
My number 1 lover
Nobody go never, ever try put asunder
My baby e don tey, tey, tey, E don tey oo
Wey I dey drip for you, you, you
Baby I don dey oo
Don dey for you oo

Scatter my defense
Making me confess
Sarewale the loving dey intense
Scatter my defense
Making me confess
Sarewale if na milk she be condensed oo...

Wetin dey your body?
Your body, e go kill person
Wetin dey your body?
Your body, e go kill person

I go take you anywhere you like...
Oya start to dey whine am
Me I fit buy buy anything you desire
Oya start to dey whine am
Me I fit bring anything you require...
Baby, my baby...
Na your body, dey make me soji

Scatter my defense
Making me confess
Sarewale the loving dey intense
Scatter my defense
Making me confess
Sarewale if na milk she be condensed oo...

You go ride my Beamer
Beamer, Beamer, Beamer
I no go ever let you dey shiver
Shiver, shiver, shiver
Ehhh, Geneviva
Viva, Viva, Viva
Say your my woman
Woman, woman, woman

My Loveth oh uhh
My Loveth oh
As she dey wait oh
E dey high me like Moët o

Scatter my defense
Making me confess
Sarewale the loving dey intense
Scatter my defense
Making me confess
Sarewale if na milk she be condensed o



Credits
Writer(s): Elvis Chidozie
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link