Mind
Listen up
So many thing wey e dey xup
So many thing wey I don see
Melo gan ni I wan talk
Mo So fun wo take it slow
So many thing wey my eye don see
So many thing wey my mouth no fit talk oh
Melo gan ni mo fe so
My mind dey tell me take it slow
I say na one life and good life and
I go chop ham oh
My mind dey tell me take it slow
Take ham think ham and I go take ham slow
My mind dey tell me take it slow
All the big big things wey una dey show for internet oh
My mind dey tell me take it slow
Make you no rush ham I go like to chop ham
My mind dey tell me take it slow
Come see me see sister Kate
See her with her Mary Kay
Trying to impress brother Kay
I just dey tell ham take it slow
I call her Ada she wanna give me another one oh
She want to bam bam
I no go follow another one oh
So many thing wey my eye don see
So many thing wey my mouth no fit talk oh
Melo gan ni mo fe so ooh eh

Social media no dey play
Many people dey dey waste
Time no dey to dey use play
My mind dey tell me take it slow
And if you talk ham dem no go understand oh omo you talk ham oh
Omo you talk ham oh
Omo that year wetin my eye see I no fit talk ham

Credits
Writer(s): Oluwatobi Ojo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.