Too Much

Oh-oh, ah (le-le-le, lele-le mama)
Ah-ah, ah (le-le-le, lele-le mama)
Yeah, ah-ah, ah (le-le-le, lele-le mama)
(Kill Dem All)
Ayy (le-le-le, lele-le mama)
Ah (le-le-le, lele-le mama)

Af'arawe go finish you, ah (oh-oh, oh)
Oga, no dey copy cat, don't do that oh, yeah (don't do that oh)
Make you face your front, no dey look back oh (ah-ah)
If you look back oh, you fit jam agbako, oh-oh
Oh Lord oh (oh Lord, oh Lord, ah)
Come bless my hustle oh, ah
I just want to bubble oh, ah (I just want to bubble oh)
I no ask too much oh, too much oh

I no talk say make I get money like Dangote (Dangote)
I no talk say make I get money like Otedola (Otedola oh)
I no talk say make I get money like Bill Gate oh (Bill Gate)
It might be late oh (be late oh)
Heaven open gate oh (ah-ah, ah)

If I don wake, I don chop oh (abushe bu'she)
If I fit fly all around the world (abushe bu'she)
If I fit buy mama house oh (abushe bu'she)
I fit buy papa car oh (abushe bu'she)

I dey grind two-four, seven, every day and night
Oluwa, maje k'oju ti mi oh, ah
Dem wan make I fail oh
They want to put me to shame oh
Oluwa, put them to shame oh (Oluwa, put them to shame oh)
Make dem fail oh, ah (make dem fail oh)
Oh Lord oh (oh-oh, oh)
Come bless my hustle oh, ah (come bless my hustle oh)
I just want to bubble oh, yeah (I just want to bubble oh)
I no ask too much oh, too much oh (yeah, too much oh)

I no talk say make I get money like Dangote (Dangote)
I no talk say make I get money like Otedola (Otedola oh)
I no talk say make I get money like Bill Gate oh (Bill Gate)
It might be late oh (be late oh)
Heaven open gate oh (ah-ah, ah)

If I don wake, I don chop oh (abushe bu'she)
If I fit fly all around the world (abushe bu'she)
If I fit buy mama house oh (abushe bu'she)
I fit buy papa car oh (abushe bu'she)

Oh Lord oh
Come bless my hustle oh, yeah
I just want to bubble oh, ah
I no ask too much oh, too much oh
(Aje on the Mix)
(Kill Dem All)



Credits
Writer(s): Adesanya Ajebiyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link