Sister Philo

You're in my head
You're in my
You're in my
You're in my head
You're in my
Baale lomo aye o

No Downgrade
Omo no go downgrade
She's looking so pretty and Innocent
But no go downgrade
If you misbehave
Omo she go educate you
She go turn you inside out educate you

With here witty witty waist line witty witty
The way she pack up that waist line witty witty
E dey make my heart dey bitty bitty
With here witty witty waist line witty witty yeah
She say her na me na philo
Just incase me I wan know
Oya sumobi sister Philo
There's something that you must know

Sister philo
Sister philo
Sister philo
I like the way you roll
I like the way you roll
I like the way you roll
You're in my head
You're in my head
You're in my head
Erima
Sister philo
Sister philo
Sister philo
Ah na na ne

Anything you want make you call on me
Baby take my hand make you follow me go
Make we celebrate make we joromi
And if dem try you odi work si woro
Oh Lord
What you dey whine body
You come dey whine a broad
Why you dey cruise
Why you dey use me play
Baby no delay Omo dont whine me

Make you turn on your radio (eh en)
Make you give am volume (give am belle)
This song for you (ehen)
You no Sabi dance (Pele)

She say incase I wan know
She no dey do Gee parole
Oya sunmomi sister philo
There's something you must know

Sister philo
Sister philo
Sister philo
I like the way you roll
I like the way you roll
I like the way you roll
You're in my head
You're in my head
You're in my head
Erima
Sister philo
Sister philo
Sister philo

Sister philo
Sister philo
Sister philo
I like the way you roll
I like the way you roll
I like the way you roll
You're in my head
You're in my head
You're in my head
Erima
Sister philo
Sister philo
Sister philo
Ah na na ne



Credits
Writer(s): Joel Akintimehin
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link