Fake Friends

Inquire to Aspire
So that you can Fast fire your Perspire

They call me, Dem Zadi

Them go do you things wey go dey make you just wan loko (Just wan loko)
Cut soap for me not motivational quote (Tional quote)
Plenty plenty people them go stab you for your back oh
Follow who know road but no follow who block road

Fake Friends
Stay away from Fake Friends
Fake Friends
Stay away from Fake Friends
Fake Friends
Stay away from Fake Friends
Fake Friends
Stay away from Fake Friends

Ahhhh

They call me Dem Zadi

Me I wan gara
Me I just wan make my money oh
Me I no get time for story
Me I just wan take my kpoli (Take my kpoli)

Me I wan gara
Me I just wan make my money oh
Me I no get time for story
Me I just wan take my kpoli

Credits
Writer(s): Henry Ovuson
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link