Man

Many tears my eyes done see
papa say man must surely bleed
Wetin sef my eye never see
I done hustle sote i never chill
Man go work
Man go chop
Man go marry
Man go born
Man go sleep
Man go wake
Man go Invest
Man go loose
Like bitcoin man go fall
Man go rise
Man come life
Man go die
Wetin happen last
Last last na man loose eh
Tell me why hustle no gree pay
Man dey work your own na to hate
If you be me shey you go relate
Shey you fit relate
Brother no dey hate oooo
Owo kudi na him i dey find
Dollar ego na him i must get
Funke tola na me she dey find
Ewo leave me i no won regret
Owo kudi na him i dey find
Dollar ego na him i must get
Funke tola na me she dey find
Ewo leave me i no won regret
Man go work
Man go chop
Man go marry
Man go born
Man go sleep
Man go wake
Man go Invest
Man go loose
Like bitcoin man go fall
Man go rise
Man come life
Man go die
Wetin happen last
Last last na man loose eh
I won get this pay
I done dey this game
Mommy how you dey
I go send money
You see my life today
I must win this race
Daddy na this you face
I must make money o say
Owo kudi na him i dey find
Dollar ego na him i must get
Funke tola na me she dey find
Ewo leave me i no won regret
Owo kudi na him i dey find
Dollar ego na him i must get
Funke tola na me she dey find
Ewo leave me i no won regret
Man go work
Man go chop
Man go marry
Man go born
Man go sleep
Man go wake
Man go Invest
Man go loose
Like bitcoin man go fall
Man go rise
Man come life
Man go die
Wetin happen last
Last last na man loose eh
Man go work
Man go chop
Man go marry
Man go born
Man go sleep
Man go wake
Man go Invest
Man go loose
Like bitcoin man go fall
Man go rise
Man come life
Man go die
Wetin happen last
Last last na man loose eh
Many tears my eyes done see
Papa say man must surely bleed



Credits
Writer(s): Clinton Ahize
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link