Blast It
Word up Goodman
Jfortune!!!
I'm being underrated but I'm getting elevated
Critics criticize but I'm being motivated
If they know wetin them write for the book
Dem go quiet till they listen to my hook
They say i got no swag because i no dey sag
Tell me what they do wey be say i no fit do
I don't procrastinate i no dey brag with my gift
Jugunu people abeg tell dem make dem shift
I take this challenge make i right all their wrongs
I dun dey my caban for too long
Spread my voice to the street take it to the world
Very soon deaf ears go hear word
I kpoof any beat i no dey any beat
To confam make una ask easibeat
Chopstiics chop my noodles two sticks
I love dem wey dem dey so thick
Lagos city all the way to Ibadan
I fear no challenge i got goons in challenge
Lagos city all the way to Ibadan
I fear no challenge i got goons in challenge
Sound city can't deny dem no dey feel my sound
With real money every radio soon go blast my sound
Sound city can't deny dem no dey feel my sound
With real money every radio soon go blast my sound
Blast it
Bla bla bla bla blast it (Yo)
Blast it
Bla bla bla bla blast it (c'mon)
Blast it
Bla bla bla bla blast it (Yo)
Blast it (blast)
Goodman blast it
I don't think you're ready for what's conceal
Sextolet in your belly na my congeal
My patience holiness Desire Benedicta
Faithfulness last born na my peace
Goodman one man fucking AirForce 1
I don't roll with multitude but i dey control heavy crowd
Straight ahead to the place of my promise
Stay focus to every word from my yannies
My metaphor deeper than any parable
I don't spit lite verses like God is able
I drop barz make it loud for you ears
The hit too much you dey sweat for your underwears
Stay loose make you free from you shackles
My boyz wey dey hot wanna dance shaku shaku
Easy o make you soccor no come from ambulance
Some opor you dey see dem be amphibians
Your stick in their hole your fortune it's a go
If no be prayer Naira Marley for don go
Blast it no need to romance it
Shay you know anybody wey dey Shit white shit
Og's beating chest I'm a mogul
If federal government hold you you go know you be mugu

Yo hahaaaa
When it come to times for things to work out for you
(Listen up bro) Shit begin to fall in pleasant
Places for you
Okiemu ye te ko rue (Shay you hear)
Somebody tell me what time is it (Goodmehn) What time is it
(Jfortune Goodman)
What time is it men Jfortune Goodman time
If no be now tell me when men
If no be now (If not now tell me when)
Real Money (Yo) we gotta blow on this one men
Let's take it far

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.