Elima

John dee on this one ye

I come from a city
City wey bad man no Dey pity
Shebi eni bari loma gbe
And sometimes I wonder
Why them terrorist them start the killing
Eni ori yo o di le

Sometime I wan shout and sometimes I wan para
But them be steadily be coming for my grave
Aye a kamara, oju eni ma la
Won roju ko wole, oluwa nikan lo le she

I wanna know the truth
Shebi na Adam chop the fruit
Na why we suffer put
We paying all the dues
We gat nothing to loss

I wanna ask you question
But emi mi o gbe
Moni mio she
Woni di de
Alo mi o ye

Elima carry yourself Elima
Elima no dey sleep elima
Elima do your own
Elima elima elima elima elima o
Elima carry yourself Elima(a ahn)
Elima no dey sleep elima (anhah)
Elima do your own
Elima elima elima elima elima o

Natural disasters
Treasure that we can't find
Politicians cashout
Things that money can't buy
Oil and gas
Our governor ti japa
Oro yen o ye mi, eni gbera loma fe pa

Why o
Why dem my leader so greedy
Why o
Why demma do this so badly
Why o
Why demma leader so greedy

Iyawo ile mi o
O somi di maye ni o
E wa wo aye lode
She fucking my gee
Motun ka mo le mi

I wanna know the truth
Shebi na Adam chop the fruit
Na why we suffer put
We paying all the dues
We gat nothing to loss

I wanna ask you question
But emi mi o gbe
Moni mio she
Woni di de
Alo mi o ye

Elima carry yourself Elima
Elima no Dey sleep elima
Elima do your own
Elima elima elima elima elima o
Elima carry yourself Elima(a ahn)
Elima no Dey sleep elima (anhah)
Elima do your own
Elima elima elima elima elima o



Credits
Writer(s): John Dee
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link