Lagos City

Lasgidi
Yea
Hey hey hey
Eko
Lagos city, Lagos
Lagos Lagos Lagos city
Lagos, Lagos city
Lagos, Lagos
Eko o ni Baje
Lagos, Lagos, Lagos
Lagos Lagos Lagos
E no fit spoil, eko o ni baje

I been away from the city for years
But still got the move of a gidi guy on my steps
It's just a way of life when its the location of birth
It goes with you wherever you designated on earth
You know that feeling that you get uh
When you tell stories of your roots with your chest out
Tales of a Lagos night life
Carry okada go the venue so we can skip every stop light
And you know aklebe go dey for road
And the Ak wey them carry hand no be for show
Stop and search is the act, and you way over sabi you prolly will get smacked
Result your freedom for cash but we don't call that kidnap in Lagos

Lagos city, Lagos
Lagos Lagos Lagos city
Lagos, Lagos city
Lagos, Lagos
Eko o ni Baje
Lagos, Lagos,Lagos
Lagos Lagos Lagos
E no fit spoil, eko o ni baje

Urghhh
A city of blood, sweat and tears, if you make it in Lagos man
It's sure you make it anywhere
As soon as you land you feel hustle in the atmosphere
Carry change for hand if you dey enter danfo or molue
If you see Lagos traffic bros you fear, everybody outside tryna be a millionaire
It's either God's grace or you cut soap everybody eye dey shook
They can look at you and it cut through
Like fresh meat, the city that don't sleep
Even with no light gen running like Poe did
Hood shit ghetto boys running from police
Make you no carry last or them go carry you go panti for

Lagos city, Lagos
Lagos Lagos Lagos city
Lagos, Lagos city
Lagos, Lagos
Eko o ni Baje
Lagos, Lagos,Lagos
Lagos Lagos Lagos
E no fit spoil, eko o ni baje



Credits
Writer(s): Victor Onuoha
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link