Let's Make Love
Ooooh
Something different
Nooo, Hmm, uuh
'Cause I'm too hot to hold
Too hot for radio
Wetin dey sweet no dey finish
Wetin get end dey start from a beginning
I see the way she looking appealing
And when we jam eye she dey willing
And make we try to catch this ride
Forget the odds wey dey this life
Na me and you feelings no dey hide
We go do am well no be lie
Oooh, She say make I see you make I feel you-uh
Weda me get action for the voodoo dance to
Move her like she's used to
I no go dey hear just to use you
All of my stress go be past o, hmmm
Take me where we go last o, ooh
I no want am too fast o, noo
Eat me slow and relax o
She say let's make love
She say let's make love
She say let's make love
She say let's make love
I tell her me na bad guy, hard guy
Touch me here and that side, that side
'Cause me sweet like fine wine, ask and
I go try my style na master to decipher
The speed wey make her come dey rain
She go scream when I make her leg dey shake
We go change gear and accelerate
If you agree for here no time for break
Make I dive into it mami
I touch her make her singing ladi dadi papi
Ooh, baby, me I want who sabi
Give me everything wey you get now abi, na me
Use the playground, uuh, to move me
Come for touch line, and feel me
She say let's make love
She say let's make love
She say let's make love
She say let's make love
Touch me, hold me, move me, and do me
Touch me, ooh, move me, now hold me, say do me
She say let's make love
Let's make love
Something different
Nooo, Hmm, uuh
'Cause I'm too hot to hold
Too hot for radio
Wetin dey sweet no dey finish
Wetin get end dey start from a beginning
I see the way she looking appealing
And when we jam eye she dey willing
And make we try to catch this ride
Forget the odds wey dey this life
Na me and you feelings no dey hide
We go do am well no be lie
Oooh, She say make I see you make I feel you-uh
Weda me get action for the voodoo dance to
Move her like she's used to
I no go dey hear just to use you
All of my stress go be past o, hmmm
Take me where we go last o, ooh
I no want am too fast o, noo
Eat me slow and relax o
She say let's make love
She say let's make love
She say let's make love
She say let's make love
I tell her me na bad guy, hard guy
Touch me here and that side, that side
'Cause me sweet like fine wine, ask and
I go try my style na master to decipher
The speed wey make her come dey rain
She go scream when I make her leg dey shake
We go change gear and accelerate
If you agree for here no time for break
Make I dive into it mami
I touch her make her singing ladi dadi papi
Ooh, baby, me I want who sabi
Give me everything wey you get now abi, na me
Use the playground, uuh, to move me
Come for touch line, and feel me
She say let's make love
She say let's make love
She say let's make love
She say let's make love
Touch me, hold me, move me, and do me
Touch me, ooh, move me, now hold me, say do me
She say let's make love
Let's make love
Credits
Writer(s): Chuks Obioha
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.