Blackman

Bammy on the beat baby

Badman pondo oh ohh ay Ay

Ohh

Welcome to my country wey people no fit rest
Dem go harass you no fit claim any right
Even make you vex you no fit react
2sec everywhere don gas
Police don shoot and then one man down
We no fit live
We no fit breath
We no fit walk
We no fit dress
Na same story we dey hear every year
Come tell me how man wan live this life
You pull up in a white Benz
it's an offense
Them go ask you where you see am
Where you buy am
Accuse you say you thief am
But at the end na money go still solve am

Blackman killing black man
Whiteman hating black man
Politicians don't care about life
You see police brother mi mo japa

Blackman killing black man
Whiteman hating black man
Politicians don't care about life
You see police brother mi mo japa

I don't know where we are going to
Naija go better since I was very little
Problem go another one go soon come
Soldiers go and then soldiers come
Problem no Dey finish
Wahala no Dey finish
And then try avoid see finish
All of my brothers them be scamming
She na the only way dem be surviving
Pastors riding big cars
Even Alfa sef dem be lying
Shebi Ole leverybody eni ile mo ba ni barawu

Blackman killing black man
Whiteman hating black man
Politicians don't care about life
You see police brother mi mo japa

Blackman killing black man
Whiteman hating black man
Politicians don't care about life
You see police brother mi mo japa

October 2022 say we no fit forget
How them slaughter all of the youth that went for the protest



Credits
Writer(s): Shittu Damilare
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link