Update

Is Edmund Buratai

Mr chairman (Chairman)
Ebuka (ebuka)
Biko bia (biko bia)
Who you use?
Abeg show me the way
Gucci Ferragamo on your body head to toe
But when I bill you shingbain no the dey
Whenever you come to the club you the pop bottles
Buy Hennessy with some few caskets
Spray the owo on the strip shoddies

Shebi you the whine me
Update me make I join you
If na God way do am for you make he do am for me cus I the pray
You and emeka gather update
The say make I wait first
If you get and I get e go good ebuka no be to reach first
Abi if you pull up inside benzo
And I pull up in my rover
E go good, e go better, we go shayo, we go jaye, we go marama together
Emeka you the whine me
Update me make I faji
If na grace e dey my body
Shei you say I be blood but you the dull me

Mr chairman
Emeka
Wetin the sub
Cut me soap
Abeg show me the way
Bottega Veneta Christian Dior Saturday
You the pull up the bomb all the place
If I call you on your phone
You no the pick my call
Text you on another day
See and never say
Shei you say you be my blood you no the ever live as such

Shebi you the whine me
Update me make I join you
If na God way do am for you make he do am for me cus I the pray
You and emeka gather update
The say make I wait first
If you get and I get e go good ebuka no be to reach first
Abi if you pull up inside benzo
And I pull up in my rover
E go good, e go better, we go shayo, we go jaye, we go marama together
Emeka you the whine me
Update me make I faji
If na grace e dey my body
Shei you say I be blood but you the dull me



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link