Our Father

Yeah
Omo Iya Aje
Oh-oh, yeah
T Dollar
Our Father
All of the guys dem ah-ooh-ah
You already know
(B-BeatzKillah)

Plenty people on me
I low key, no shishi on me
No sleep, still hustle on G
E shock me say people no see (e shock me say people no see)
As e don be (as e don be)

Many people on boys (many people on boys)
Family gats chop on boys
Girlfriend need cash on boys
Olopa catch boys on boys
Boy's on God

Hmm, our Father (Father)
E don dey look like say this thing's harder
But still, we dey run from sapa (hmm, answer)
K'owo wo'le, ka gara
Shebi na You say You go answer?
Ati gb'awe, a shey prayers dada
So, make the money dey gara
And make your blessin' shower-shower on me

'Cause Taxi ti su mi (Taxi ti su mi)
And if you do ritual, iku ni, one time
And if you con broke brody
Ara'ye ma soro won a ni "o ti'ju ni"
But, them be wan catch me
Won o le mu mi
Ero ota ni k'otan but Baba pass them
Turn my song to the new anthem, ashee
Make I reach them, make I pass them
Amin ashee, yeah

Omo Iya Aje, ahn-ahn
Moti gb'adura ni 'koko
So, ogo mi gbodo loud
Gbe'nkule wo'le
Wo'le siwon l'ara unannounced
Gb'owo won saalo
Gb'owo won japa, k'oto la'ju
Gbogbo ilu tinba lu, Oluwa, sh'anu mi, jeko ma dun
Moti gb'awe, mo gb'adura
Mo tan abela, mo tan turari
O ma le relate s'orin yi t'oba ti j'iya ri
E ye gara siwa, a mo story yin, Mr. Ilori
Apari ni baba yin, kole so pe "ohun o wo fila ri"
So, I say, oh Lord, everyday I pray
Blessings come my way, oh-na-na
Make I make my pay, ahn-ahn, ahn
Oh Lord, everyday I pray
Blessings come my way, oh-na-na
Make I make my pay, ahn-ahn, ahn

'Cause Taxi ti su mi (Taxi ti su mi)
And if you do ritual, iku ni, one time
And if you con broke brody
Ara'ye ma soro won a ni "o ti'ju ni"
But, them be wan catch me
Won o le mu mi
Ero ota ni k'otan but Baba pass them
Turn my song to the new anthem, ashee
Make I reach them, make I pass them
Amin ashee, yeah

(Hmm, our Father)
(E don dey look like say this thing's harder)
(But, still, we dey run from sapa)
(K'owo wo'le, ka gara)
Shebi na You say You go answer?
Ati gb'awe, a shey prayers dada
So, make the money dey gara
And make your blessin' shower-shower on me
(Aje on the Mix)



Credits
Writer(s): Olabinjo Ayotunde Quam, Oladipupo Olabode Oladimeji
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link