My Oxygen

Oyoyoyo
Girl I fit to stay
The thing wey you gimme
Na im I go chop
And I want to show you
Wetin Dey my bag
Cos I secure the bag
Oyoyoyo
Girl I fit to stay
The thing wey you gimme
Na im I go chop
And I want to show you
Wetin Dey my bag
Cos I secure the bag

Cos Who Dey breath
When na you be my oxygen
This love nor fit find am for kini
Girl na you be my oxygen
Abi eee choke
Who Dey breath
When na you be my oxygen
This love nor fit find am for kini
Girl na you be my oxygen
Nau nau nau

And I fit go to ebute meta
For this our matter
Girl eee nor fit scatter
Make we go to Addis ababa
Cos this our raba
Girl eee cos eee manya

Ee be the one wey I Dey today
Girl You be the one
wey I Dey for sure
Girl ee be the one wey I Dey today
You be the one

Cos Who Dey breath
When na you be my oxygen
This love nor fit find am for kini
Girl na you be my oxygen
Abi eee choke
Who Dey breath
When na you be my oxygen
This love nor fit find am for kini
Girl na you be my oxygen
Nau nau nau

Oh girl na banga Dey sing
It's AyBangz na na na na ye
Oh yo yo oh yo yo ooo



Credits
Writer(s): Ayo-ola Fakankun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link