Joor Baby
I fit say, I go reason you my Salary
If you Dey, down baby na to call On me
And each day, I Go like make we Colombi
Type of love Wey Dey ginger Me, type of love wey Dey ginger Me
Girl I swear down, nothing spoil
I go tear down, any wall for your Matter
Make dem hear now
Before e reach make you wear Gown
Dem no go fit put asunder
Why dem even Dey try I Dey Wonder, got me going like
Joor baby, joor baby, joor baby, Ma pami na, joor baby, joor baby, joor baby, Angelina
Joor baby, joor baby, joor baby, Ma pami na, joor baby, joor Baby, joor baby, Angelina
No be mama put, I no go chop And go baby
Shey you wan love till You Overdose daily
Seraphina wan Dey confuse me
But na only you I Dey wan build With
Omo you be quality
Me I no Dey lie, I no dey politic
No go reason wetin you Dey Hear from all these chicks
I go Steal your heart, but no call Me theif
Ahn ahn ahn, what is this
Omo e be you wey Dey make Dey wan Dey sick
When you no dey by my side, or You no dey pick
Better know say na murder i go Just commit
Girl I swear down, nothing spoil (Omo)

Credits
Writer(s): Kingsley Ifediorah
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.