Say no to War

I call my guy wey dey for Ukraine
I say what's up
He tell me say we dey for bother
We want to cross
We want to enter Poland
Abegi pray for us
They say we nogo enter
Hmmm
I swear to God
Many people just dey cry
Oh it's very tough
Some just dey die just because they can't keep up
Oh my God wetin be this What is happening
Nigeria government when are you guys coming in
Our people dey for road maka oga putin
Osi Na onye zuzuo na oga akoleti bombing
Mana udo ka anyi na acho
Anyi achoro bombing

If you kill everybody okwa for nothing
All we want is love
Peace and harmony
Build all the roads
Change the economy
Call Asuu strike off
Pay the salaries
Everybody one love

Men We say no to war
Unu akwafuzina blood
Ifee anyi choo bu love
And together we are one

Men we say no to war
Anya m na acha red
Ife nna afu na agbam anya mmiri i come dey fear
Men we say no to war
Man no fit sleep
When the man wake up
Man no fit dream
Cuz we run outta options
Man no fit drip
Men full of depression looking very sick
Man we say no to fraud
But Boys enwero jobs
The leaders node send us and we want to ball

Men we say no to war

All we want is love
Quality education Yana many jobs
Men we say no to cops them are killing us
They made the streets tough...



Credits
Writer(s): Dominic James
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link