240 Km/H

EVERY BODY LISTEN!
Eyes red but I see clearly
Face my fears till my fears fear me
Don tay pon the MIC
And I wanna make money
Till e reach grandkids
Them no understand am
How oluwa take run am
Me sef I dunno
So I just Dey chop my Doe
Nothing concern me o
So jo!
240 I don go!
They wanna block my flow
I know the hate me
But their bitches love me love me
So jo!
240 I don go!
They wanna block my flow
Long life's sure so I pray for money!
Una never see something
Ghetto boy wey Dey fear nothing
Ball till I reach 90
You can play with me
But don't play with my money
And I hope my teacher could see me now
Cause you were wrong I'm the big deal now
And the girls of my dreams rolling with me now
Ain't sorry now
Who's laughing now?
Eyes red but I see clearly
Face my fears till my fears fear me
Don tay pon the MIC
And I wanna make money
Till e reach grandkids
Them no understand am
How oluwa take run am
Me sef I dunno
So I just Dey chop my Doe
Nothing concern me o
So jo!
240 I don go!
Why them wan block my flow
I know the hate me
But their bitches love me love me
So jo!
240 I don go!
They wanna block my flow
I know the hate me
But their bitches love me love me
So jo!
240 I don go!
They wanna block my flow
Long life's sure so I pray for money!
*chanting*
240 I don japa
All they see is the smoke
INTERNATIONAL GHETTO BOY WAY
WE DON'T JOKE WE DON'T PLAY



Credits
Writer(s): Junior Osagie Ojuruwa
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link