On My Own
Mi a gi man strength
Wen mi faward and seh yow (unruly camp)
I go dey speak wetin dey my mind
I go dey teach a man wey dey grind (mm hmm)
Mamacita wan dey my side
Stupid motherfuckers can't be my guys
Me I no dey link up, na Benzo time
Me I no get time to dey play one, two
Me I no get time for your kodeyi
Do re mi, fa so la ti
This one na the jam wey dey hold party
Every time I keep them on they toes
Dem go dey ginger, dey ginger the story dey go
Wonder what they bothering me for (for?)
I go dey do, go dey do, go dey do my own
E get as you go vex me
Come get as you go stress me
Wey me I go dey do on my own
Do my own (dey do)
Dey do my own
E get as you go vex me
Come get as you go stress me
Wey me I go dey do on my own
Do my own (eh nah nah)
Dey do my own (oh yah yah huh)
Shot caller
I'm a young baller
Niggas go hate o
Dem are long talker
If you dey hate, suck another condom
Oh nowadays my money dey quantum
Yes you know, they can't let you go
If, your money dey come as you show
One million just for a show
I'm bigger than one year ago now
Every time I keep them on they toes
Dem go dey ginger, dey ginger the story dey go
Wonder what they bothering me for (for?)
I go dey do, go dey do, go dey do my own
E get as you go vex me
Come get as you go stress me
Wey me I go dey do on my own
Do my own (oh na na na na na na)
Dey do my own
E get as you go vex me
Come get as you go stress me
Wey me I go dey do on my own
Do my own (dey do)
Dey do my own
E get as you go vex me
Come get as you go stress me
Wey me I go dey do on my own
Do my own (yeah yeah yeah)
Dey do my own
E get as you go vex me
Come get as you go stress me
Wey me I go dey do on my own
Do my own (me I go dey dey on my own oh)
Dey do my own
Wen mi faward and seh yow (unruly camp)
I go dey speak wetin dey my mind
I go dey teach a man wey dey grind (mm hmm)
Mamacita wan dey my side
Stupid motherfuckers can't be my guys
Me I no dey link up, na Benzo time
Me I no get time to dey play one, two
Me I no get time for your kodeyi
Do re mi, fa so la ti
This one na the jam wey dey hold party
Every time I keep them on they toes
Dem go dey ginger, dey ginger the story dey go
Wonder what they bothering me for (for?)
I go dey do, go dey do, go dey do my own
E get as you go vex me
Come get as you go stress me
Wey me I go dey do on my own
Do my own (dey do)
Dey do my own
E get as you go vex me
Come get as you go stress me
Wey me I go dey do on my own
Do my own (eh nah nah)
Dey do my own (oh yah yah huh)
Shot caller
I'm a young baller
Niggas go hate o
Dem are long talker
If you dey hate, suck another condom
Oh nowadays my money dey quantum
Yes you know, they can't let you go
If, your money dey come as you show
One million just for a show
I'm bigger than one year ago now
Every time I keep them on they toes
Dem go dey ginger, dey ginger the story dey go
Wonder what they bothering me for (for?)
I go dey do, go dey do, go dey do my own
E get as you go vex me
Come get as you go stress me
Wey me I go dey do on my own
Do my own (oh na na na na na na)
Dey do my own
E get as you go vex me
Come get as you go stress me
Wey me I go dey do on my own
Do my own (dey do)
Dey do my own
E get as you go vex me
Come get as you go stress me
Wey me I go dey do on my own
Do my own (yeah yeah yeah)
Dey do my own
E get as you go vex me
Come get as you go stress me
Wey me I go dey do on my own
Do my own (me I go dey dey on my own oh)
Dey do my own
Credits
Writer(s): Richie Benson Nwobum
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.