Money and Vibes

Biggy man spicy been on the Street now seen many things Now steady on the grinding
Everybody know say when it
Come to paper me I been dey
Work oh me I no dey play
No come use me joke
When it's come to raba
Me I no dey beg
Just want mine
Everyday and night
Steady on the grind You
Already know biggy spicy do
Tell me wetin money no fit do
With my money your body go
Do anything
To ma pe baby
Tell me what dey sup now
You been dey search me
Me I been dey work now
Every night and day steady
On the grind money make
Me happy money give me
Vibes money give me good
Life really wanna fly God by
My side me I no fail tell all the girls dem Make dem gba
body oh
When the money come
Me go let dem know
Money and vibes yeah yeah



Credits
Writer(s): Cosmos Oseodon
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link