Everyday
Every day new life
See as we dey blow so fly
Remember dem say aa
Say me I fit no shine so bright
But the time wavy
God nah him dey bless man being
Do it man low key
If your blessings come handy
Am in the mood like say
Am in the mood like say Mo fe jo
And I dey feel like say
And I dey feel like say I dey show
Somebody play me guitar and some brass let me spit for you
Somebody play me guitar and some brass i want to spit so good
Everyday man say his prayer just to see good life
Everyday man sees the things wey dey take man life
See the things wey eyes don see wey man no fear
Plenty things wey man don see wey man no fear
That's why I live jeje
I no stress I just smoke yeah yeah
Thankful for life and the grace yeah
Cherish all the time wey you get yeah yeah
Oya se jeje
I no stress I just smoke yeah yeah
Thankful for life and the grace yeah
Cherish all the time wey you get yeah yeah
Girakita o do la oo
Brother say we go further oo
Even if dem hate do la
As long as you Dey work brother
Cashing out is sure no doubt
Cashing out is sure no doubt
Girakita o dola oo
Brother say we go further oo
I feel like to go some places and smoke some weed while I feel good night and day
Me I no want no man problem and no human issues I just want feel good all day
See life na yolo
Tell them say you don come back again like bin laden with bomb for him chest boy you don no
I'm blow up like you don't know, blowing up some gees like you don't know yeah

Credits
Writer(s): Olaide Oyatoki
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.