Fire
El fucking Corizo Skelvin
got me up in this bitch
Dat kind thing na
Young g mozes on d play
You fit smoke here
but no burn my carpet
Light up your ganger start reminiscing
Mama Ifeanyi give me two alomo
make I mix am down with my cold Pepsi
Many start life
but many they don die
Worst comes to worst
me self I don try
Life is a bitch we fuck am
back and front
I was aggressive
too bad my condom tear
Dream chaser but I go like to quit
Give up no join but I wan retreat
I keep on pushing corizo is pregnant
If I born today I hope e go be twins
For Osalu how I go raise the kids
Abi I go use my last pikin for ritual?
But I love Isaac so I can not
Water don pass garri
na to pour many groundnut
there is fire on the mountain
and no body japa
as long as say na money talk oh,
no man go fit answer.
for downtown ojuelegba,
person sell him papa,
dem just dey find money,
dem no wan know
how e go take enter
yo yo yo yo no do ojoro,
no do today forget tomorrow
dey o broda
yo yo yo yo no go dey mara oh,
until water don pass garri,
No be sorrow
I tell them, just relax,
the money go come
I dey motivate the trenches
For the boys to ball
We the voice of d street
We Bringing south to the world
Who say we no go blow
If no be Lagos, no be God
Way back, I drink garri Like I'm cursed
Waiting my eyes see for Auchi poly
Pass my course
Oppression everywhere
They try put me for cult
It wasn't easy for me and my team
If no be God!!!
Thank God for the life we live
Money dey come
Some of our mate don leave
And yet to come
Some die for love,
Why some die for hustle
We dey pray oh lord
No let the story be gone soon
Dat kind thing na!!!
Our Tomorrow sure
Why Some tryna make it
Bros do waiting your mate Dey do
if you wanna make it
I get master's degree
but no b dat one I go chop
500 iTunes pass am,
way my younger ones Dey chop
there is fire on the mountain
and no body japa
as long as say na money talk oh,
no man go fit answer.
for downtown ojuelegba,
person sell him papa,
Them just dey find money,
dem no wan know
how e go take enter
yo yo yo yo no do ojoro,
no do today forget tomorrow
dey o broda
yo yo yo yo no go dey mara oh,
until water don pass garri,
No be sorrow
got me up in this bitch
Dat kind thing na
Young g mozes on d play
You fit smoke here
but no burn my carpet
Light up your ganger start reminiscing
Mama Ifeanyi give me two alomo
make I mix am down with my cold Pepsi
Many start life
but many they don die
Worst comes to worst
me self I don try
Life is a bitch we fuck am
back and front
I was aggressive
too bad my condom tear
Dream chaser but I go like to quit
Give up no join but I wan retreat
I keep on pushing corizo is pregnant
If I born today I hope e go be twins
For Osalu how I go raise the kids
Abi I go use my last pikin for ritual?
But I love Isaac so I can not
Water don pass garri
na to pour many groundnut
there is fire on the mountain
and no body japa
as long as say na money talk oh,
no man go fit answer.
for downtown ojuelegba,
person sell him papa,
dem just dey find money,
dem no wan know
how e go take enter
yo yo yo yo no do ojoro,
no do today forget tomorrow
dey o broda
yo yo yo yo no go dey mara oh,
until water don pass garri,
No be sorrow
I tell them, just relax,
the money go come
I dey motivate the trenches
For the boys to ball
We the voice of d street
We Bringing south to the world
Who say we no go blow
If no be Lagos, no be God
Way back, I drink garri Like I'm cursed
Waiting my eyes see for Auchi poly
Pass my course
Oppression everywhere
They try put me for cult
It wasn't easy for me and my team
If no be God!!!
Thank God for the life we live
Money dey come
Some of our mate don leave
And yet to come
Some die for love,
Why some die for hustle
We dey pray oh lord
No let the story be gone soon
Dat kind thing na!!!
Our Tomorrow sure
Why Some tryna make it
Bros do waiting your mate Dey do
if you wanna make it
I get master's degree
but no b dat one I go chop
500 iTunes pass am,
way my younger ones Dey chop
there is fire on the mountain
and no body japa
as long as say na money talk oh,
no man go fit answer.
for downtown ojuelegba,
person sell him papa,
Them just dey find money,
dem no wan know
how e go take enter
yo yo yo yo no do ojoro,
no do today forget tomorrow
dey o broda
yo yo yo yo no go dey mara oh,
until water don pass garri,
No be sorrow
Credits
Writer(s): Kelvin Salami
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.