Girlie Woskey

It's your boy Young Presh

E get this girl wey dey always post me
I no go lie she set die say her name na Roseline
See I'm called The Sniper look at me closely
I'm not a preacher of Love Emi Indaboski
Girlie like to date your pocket she no care about your Rose Ni
Told her to come to my Crib at first she no gree
I be player wey no dey use eye see post ni
On a Lowkey as Bala come board the girl wan Woskey

She dey Woskey
Omo me i Baskey
Roseline wan dey Woskey
Omo me i Baskey

I say Roseline wan dey Woskey
Omo me i Baskey
Roseline wan dey Woskey
Omo me i Baskey

I no need prophet to tell me say na surebet
As i chop i clean mouth i no dey Savet
Mathematician i solve her problem with my black hard pen
She wan water my plant starting from the Sterm
See i woskey pass Dan i no be dull guy i no dey dizzy
Sabi boy i go always make the Punani dey busy(Oh Really)?
Aha don't mind that I'm very skinny
They don't play with The Sniper cause it's very Risky
See the girls them dey Rekpete
We get too much spice so we dey pepper Dem
We dey run the streets forget Keke Na pep
As Young Presh dey involved E go Brekete!

She dey Woskey
Omo me i Baskey
Roseline wan dey Woskey
Omo me i Baskey

I say Roseline wan dey Woskey
Omo me i Baskey
Roseline wan dey Woskey
Omo me i Baskey

Everybody cannot be a preacher of love
I am War, i am fire, i am Indaboski Bahoseh



Credits
Writer(s): Precious James
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link