Juju

Eni toba binu, ibinu lo ma pa
Shay-tie, Shay-tie

Dem go say, na Juju
Dem go say, na Juju

Anything I want, I dey buy am
Anybody wey dey my front
Tell am make he just move away, cuz na me get everything
Tell am say dis no be shakara
Tell am say we no want palaver
If he enter the Beemer, we go gbedu di tin, we go show dem pepper sha

When they look me with five senses, dem no see the truth
When all they can see is material things
When they see all of my success, dem no see my suffer
No matter how hard you've worked they cannot see your soul

Dem go say, na Juju
Dem go say, na Juju
Dem go say na juju dey do you

When you succeed
When you arrive
When you don make am
Dem go look you left, look you right, look you left, look you
Dem go jealous dis, jealous dat, jealous like mumu
Eni toba binu, ibinu lo ma pa
Onye iwe na-ewe ya we-gbuo ya

When they look me with five senses, dem no see the truth
When all they can see is material things
When they see all of my success, dem no see my suffer
No matter how hard you've worked they cannot see your soul

Dem go say, na Juju
Dem go say, na Juju
Dem go say na juju dey do you

When you dey sweat
When you dey cry
Dem go dey tell you
Dr. Pelè-le-le aragansi
Ibobo, konkosikonko
Onye iwe na-ewe ya we-gbuo ya

When they look me with five senses, dem no see the truth
When all they can see is material things
When they see all of my success, dem no see my suffer
No matter how hard you've worked they cannot see your soul

Dem go say, na Juju



Credits
Writer(s): Pele Ugboajah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link