Hola
Say, she give me good love with jara
Girl I wan dey wishing say na all night long
Nobody go know nobody kana
Cuz we go put our phones for airplane mode
Oya tell me why you high me like gbana
She get e vibe she dey mini mini wana, say
You dey do me things oh
I no go like to lose your love, oh baby
Hola hola hola Ugo wait o (hola hola)
Girl I no fit wait o (hola me hola hola)
Your ready, your body and melodiny (hola hola hola over me over)
Girl I love the feeling you give me oh (over over over)
Be like seaside oh (over me over)
Make a man kpef oh, uh yea (over over over)
Baby you dey kill my konji oh
Be like say na spiritual konji oh
Me I no go do you like benji oh
Wey just want to chop your turkey oh
I no go fla kpa kpa no go kpa kpa
Me I go spend money on the kpa kpa
Baby as long as you do kpa kpa ju kpa
We making love in the bedroom in the shower, on them
Baby we go ball on them eh
Leave them we go ball on them eh
Tell them make dem try us oh
Makachukwu we go ball on them
Girl I love the feeling you give me oh, eh
Be like suicide oh, eh
Make a man kpef oh
Anytime you see me baby girl I don sala bola hola
Ugo wait oh (hola hola)
Girl I no fit wait oh (hola me hola hola)

We go love on the shower eh
She give me good love with jara
Girl I want dey wishing say na all night love
Nobody go know nobody kana
Cuz we go put our phones for airplane mode
Oya tell me why you high me like gbana
She get e vibe she mini mini wana say
You dey do me things oh
I no go like to lose your love oh baby
Hola hola hola Ugo wait oh (hola hola)
Girl I no fit wait o (hola me hola hola)
Your ready, your body and melodiny (hola hola hola over me over)
Girl I love the feeling you give me (over over over)
Be like seaside oh (over me over)
Make a man kpef oh, uh yea (over over over)
Release

Credits
Writer(s): Love Osemenkhian Jatto, Okhuofu Isaiah Oshoriameh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.