NPNG (No Pain No Gain) [feat. Oluthevibe]
Pon dix
Cla you bad
No pain no gain
(No pain no gain ani won ferege)
That's why I hustle for pay
(No pain no gain ani won ferege)
No pain no gain
(Hustle go pay ani won ferege)
That's why I hustle for pay
(No pain no gain ani won ferege)
So we go ball if the money come
And we go blow till thy kingdom come
Only money talk miogbo kan kan
No pain no gain ko si eyan kan
No pain no gain
Badman dey pray
Frenemies wan try block way yah
I dey my lane
I'm on my race
I've been praying not to go astray
Nobody dey fit to ginger me
Procrastination fit to kill person
And anything u do make you use senses
I say for the street you go learn lesson
Make you tell person
Milestone pelu vibe
We dey give them hit
Make them feel the hit
No pain no gain
(No pain no gain ani won ferege)
That's why I hustle for pay
(No pain no gain ani won ferege)
No pain no gain
(Hustle go pay ani won ferege)
That's why I hustle for pay
(No pain no gain ani won ferege)
So we go ball if the money come
And we go blow till thy kingdom come
Only money talk miogbo kan kan
No pain no gain ko si eyan kan
Came from the trenches emi omo gutter
We dey drink pap won je butter
Steady on my grind cause I know get nada
I wan climb up pass ladder
Moti kowo wole
Dem dey start to dey para
Badman even putty jara
I live my life me I dey feli feli dada
Omotena come make we manya
No pain no gain
(No pain no gain ani won ferege)
That's why I hustle for pay
(No pain no gain ani won ferege)
No pain no gain
(Hustle go pay ani won ferege)
That's why I hustle for pay
(No pain no gain ani won ferege)
So we go ball if the money come
And we go blow till thy kingdom come
Only money talk miogbo kan kan
No pain no gain ko si eyan kan
Cla you bad
No pain no gain
(No pain no gain ani won ferege)
That's why I hustle for pay
(No pain no gain ani won ferege)
No pain no gain
(Hustle go pay ani won ferege)
That's why I hustle for pay
(No pain no gain ani won ferege)
So we go ball if the money come
And we go blow till thy kingdom come
Only money talk miogbo kan kan
No pain no gain ko si eyan kan
No pain no gain
Badman dey pray
Frenemies wan try block way yah
I dey my lane
I'm on my race
I've been praying not to go astray
Nobody dey fit to ginger me
Procrastination fit to kill person
And anything u do make you use senses
I say for the street you go learn lesson
Make you tell person
Milestone pelu vibe
We dey give them hit
Make them feel the hit
No pain no gain
(No pain no gain ani won ferege)
That's why I hustle for pay
(No pain no gain ani won ferege)
No pain no gain
(Hustle go pay ani won ferege)
That's why I hustle for pay
(No pain no gain ani won ferege)
So we go ball if the money come
And we go blow till thy kingdom come
Only money talk miogbo kan kan
No pain no gain ko si eyan kan
Came from the trenches emi omo gutter
We dey drink pap won je butter
Steady on my grind cause I know get nada
I wan climb up pass ladder
Moti kowo wole
Dem dey start to dey para
Badman even putty jara
I live my life me I dey feli feli dada
Omotena come make we manya
No pain no gain
(No pain no gain ani won ferege)
That's why I hustle for pay
(No pain no gain ani won ferege)
No pain no gain
(Hustle go pay ani won ferege)
That's why I hustle for pay
(No pain no gain ani won ferege)
So we go ball if the money come
And we go blow till thy kingdom come
Only money talk miogbo kan kan
No pain no gain ko si eyan kan
Credits
Writer(s): Korede Micheal Kazeem, Oke Samuel Abbey
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
All Album Tracks: NPNG (No Pain No Gain) [feat. Oluthevibe] - Single >
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.