Oyo

Shey if nepa bring light shey Na Micheal farade
Many many things wey dey happen wey man no fit shalaye

Based on ego we no go talk Na man u b my brother eh
And If I get money today nahim go make me alaye

Person wey I call my brother
Done snitch me like undercover
And he think sey I no know the
Niggah got a shocker shocker
Sucker sucker

Ekilo formoyen make him dey shora
Ile yor egunde walogiri
Koma shora Koma shora
Big man Na boy before
Senior man na smallie
Your number 1 Na last yaro
The time dey dance that shoki
Wen all of us dey jaiye

We dey Send am go buy something
And 8 years later nahim Com dey rule him country

There's something called time
There's something called growth
There's something called loyalty
There's something called oath
There's something called a voice
There's something called noise
There's something called Decisions
Now we about to make the Choice

Oyo lowa (oyo lowa)
Amoran bini Oyo, oyo lowa
Amoran bini Oyo, oyo lowa
Amoran bini Oyo, oyo lowa

What's the essence of being alive
When we all gone die someday
I should kill myself
But I really can't die today
No

I get activities
Maa duro dojo ajinde
So I'll play the Fucking Game
And if I loose I'll fucking replay Wo

Watimagbo o
Awon ase ti maphor o
Awon shade ati kemi wotikosi Pinafor o
Tunde swallow tramadol
Lowa beere sini Rojo yi
Koluwa Koma Showa
Debikibi tafedegani
Wooo

Amorobini oyo Wo
OYO lowa
My nigga
Mah lo duro feni body
You're on your own OYO



Credits
Writer(s): Oluwatimilehin Areago
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link