Comrade Challenge

Hello mr comrade
Oh boy you dey talk trash
The lies you dey us for here
I swear, mehn e carry weight
Na only you straff amaka, nneoma and chidinma join, you lie
Brother your IQ dey shame me
It's on a low average, you know
Yes you are well aware
but you do not care
All you care about is puna...
Punani dey fade oh (e dey fade oh)
Punani dey age oh (e dey age oh)
And when you dey age oh
Na when you go know say
You don waste your time
My brother make money
(make you make money)
Oga make you talk money
(make you talk money)
If you ain't talking money
Then you talking crap
And I don't care, you know
Anyhow make you hustle oh
Hustle oh, make e legit oh
When your hustle don pay off oh
The women go show up
You know say na fact
Women dey smell money
(Dem dey smell money)
Women dey feel money
(Dem dey feel money)
And where the money dey
Na where dem women dey

Follow me to Jericho
Jericho to Morocco
Morocco to Cambodia
Cambodia to Uganda
Your parlour na your airport
People misery na your comfort
You be kiss and tell
You no get any secret
for your damn mouth
Leave this fake life
Free this fake life
Drop this kind life
Leave this fake life now now



Credits
Writer(s): Switch Tha Mix
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link