Understand

Hmmmmm mmmmmm Aha
Oluwa Bukaty

The story of my life
It makes me realize
This life is like a dice
My brother think twice

We go dey run am, run am, run am
Na God dey give us power to dey run am
We don dey murder me and Noam
The way we go nobody fit to understand am

We go dey run am, run am, run am
Na God dey give us power to dey run am
We don dey murder me and Noam
The way we go nobody fit to understand am

Wait, bad belle people everywhere
The way dem Dey go, me nor go fear
Dem want make I fall for well
but me I stand well
I tell dem make dem wait
I go hit am from naija to Kuwait
The way me dey go dem nor go fit get
Na God dey bless me na by His Grace

The story of my life
It makes me realize
This life is like a dice
My brother think twice

We go dey run am, run am, run am
Na God dey give us power to dey run am
We don dey murder me and Noam
The way we go nobody fit to understand am

We go dey run am, run am, run am
Na God dey give us power to dey run am
We don dey murder me and Noam
The way we go nobody fit to understand am

Some nor dey appreciate
But wen me ama come, ama illuminate
We dem see me shine dem wan eliminate
I say bad energy go far away
I nor be their mate
Dem nor go fit ever look my face
Wen dem see me come, dem wan checkmate
Me I nor wan know, I Dey my lane

The story of my life
It makes me realize
This life is like a dice
My brother think twice

We go dey run am, run am, run am
Na God dey give us power to dey run am
We don dey murder me and Noam
The way we go nobody fit to understand am

We go dey run am, run am, run am
Na God dey give us power to dey run am
We don dey murder me and Noam
The way we go nobody fit to understand am

The story of my life
It makes me realize
This life is like a dice
My brother think twice

We go dey run am, run am, run am
Na God dey give us power to dey run am
We don dey murder me and Noam
The way we go nobody fit to understand am

We go dey run am, run am, run am
Na God dey give us power to dey run am
We don dey murder me and Noam
The way we go nobody fit to understand am



Credits
Writer(s): Noam Issac, Paul Eboigbe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link