365 (Grime Riddim)

Yeah
Woah
Yeah
Woah
Ah yeah
Woah

Me in this big world
Me in this whole wild world
Me i no fit talk
Me I just write some songs
Some dem call me aje
Some dem call me soft (woah)
But u don call my name and I will ignore you
So make i take you back to the matter
Tell you about the nights wey I de press for the raba
Tell you about the times wey I de vex for her matter
I was in the dark, could not afford to get Lantern
Oh lo lo
Enter their eyes like Apolo
Hail from the south but dem dunno
When e go loud dem wan follow
What about the times I moved solo

She make i turn, (oh no)
My body hurts, (oh no)
I was so dumb, (oh no)
I gave my all to you yeah
She make i turn, (oh no)
My body hurts (oh no)
I was so dumb (oh no)
I gave my all to you yeah

365 I've been fighting
365 I've been grinding
Money on my mind, I've been finding
Trying to stay alive, I've been griming (yeah)
365 I've been fighting
365 I've been grinding
Money on my mind, I've been finding
Trying to stay alive, I've been griming (yeah)

Vibes I bring when I ride on it (uh)
It's why the people they be liking me (yeah)
I take my time every time I give (yeah)
I dey her mind every time I leave (yeah)
When I'm around she dey gbe body
They love my sound every melody
I move around so they hear of me
Abuloma u go hear of me

Oh my baby burst and wyne (wyne)
She listening to my grime (grime)
I'm hustling, into crime (crime)
Cus d money on my mind and I really feel behind
So I go to meet some guys (guys)
We no de sleep all the time (time)
Oh my baby make you call my line
Every once in a while and tell me it's alright, yeah yeah



Credits
Writer(s): Geoffrey Akonye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link