Bad Wishers
Ohh
Uhh yeah yeah!
Turn on man now yeah yeah
It's Browny on the mix
Uh ye! Ye!
Emi tiimi jeun yo! Felaje sheku
Bathe for jacuzzi, make I get bedrooms
No be room and parlor Ten boys for one room
Cos everyone Dey hustle but e get level
Me I no fit use your grace join mine
I wan make we gather hustle make ham...
Me I no Dey wish bad for my fellow brothers
So me I count my blessings in numbers
So why wish me bad we be hustler
No be say I get I never popular
But base on hatred you never wan see me
Ke mi ni lari Sheybi iya lobimi
Ah ah Eh eh watin me I do (watin me I do)
Watin me I do uuuuu
Yo yo yo!
Bad wishers
Watin man wan do oo
I don get many friends wey turn enemy for my face dem Dey humble oo
Uuuu Uuuu
Bad wishers
Pray make you fumble oo
As you Dey wish me bad say you wan me dead
My blessings Dey double oo
*Rima Rima*
As an hustler
Me self I get formula
For me to be popular
I no Dey wish another man fall Toba ruju kepe oluwa
So each day I Dey give God all the glory
Hustle tight make you no Dey tell story
Follow your Mate do watin dem Dey do mafoo oo Ye Ye
NOBODY HOLY
You Dey wish me Make I die
Watin I do wey you wan make I go low
You said you love me but nah lie
I go burst straight to the top without any go slow
Ah ah Eh eh
Watin me I do Watin me I do uuuuu
Yo yo yo!
Bad wishers
Watin man wan do oo
I don get many friends wey turn enemy for my face dem Dey humble oo
Bad wishers
Pray make you fumble oo
As you Dey wish me bad say you wan me dead
My blessings Dey double oo
Dem dey talk my matter but dem no tire
Haters been blazing like hell fire
Carry my matter for mixtapes
Kilode sheybi omo eyan kan lobi obi cubana
Do your thing dem call you bad boy
Friends Dey humber until transactions
Say I get package as paddy dey manage
You con use money go build Mansion
How I go trust nigga like thee
Bad friend go shake you Yo My gee
Say you be blood for my face
But for my back nah you dey follow dey backbite me
Ohh yoo Yo
Oo ooo ooo
Omo I don't know o
Watin man fit do oo oo
Bad wishers
Pray make you fumble o
As you Dey wish me bad
I don't want you fall
My blessings Dey double oo
Who I Dey feed Dey bite me
Mayezzi Gangan
Ehi yeyen yeh
Uhh yeah yeah!
Turn on man now yeah yeah
It's Browny on the mix
Uh ye! Ye!
Emi tiimi jeun yo! Felaje sheku
Bathe for jacuzzi, make I get bedrooms
No be room and parlor Ten boys for one room
Cos everyone Dey hustle but e get level
Me I no fit use your grace join mine
I wan make we gather hustle make ham...
Me I no Dey wish bad for my fellow brothers
So me I count my blessings in numbers
So why wish me bad we be hustler
No be say I get I never popular
But base on hatred you never wan see me
Ke mi ni lari Sheybi iya lobimi
Ah ah Eh eh watin me I do (watin me I do)
Watin me I do uuuuu
Yo yo yo!
Bad wishers
Watin man wan do oo
I don get many friends wey turn enemy for my face dem Dey humble oo
Uuuu Uuuu
Bad wishers
Pray make you fumble oo
As you Dey wish me bad say you wan me dead
My blessings Dey double oo
*Rima Rima*
As an hustler
Me self I get formula
For me to be popular
I no Dey wish another man fall Toba ruju kepe oluwa
So each day I Dey give God all the glory
Hustle tight make you no Dey tell story
Follow your Mate do watin dem Dey do mafoo oo Ye Ye
NOBODY HOLY
You Dey wish me Make I die
Watin I do wey you wan make I go low
You said you love me but nah lie
I go burst straight to the top without any go slow
Ah ah Eh eh
Watin me I do Watin me I do uuuuu
Yo yo yo!
Bad wishers
Watin man wan do oo
I don get many friends wey turn enemy for my face dem Dey humble oo
Bad wishers
Pray make you fumble oo
As you Dey wish me bad say you wan me dead
My blessings Dey double oo
Dem dey talk my matter but dem no tire
Haters been blazing like hell fire
Carry my matter for mixtapes
Kilode sheybi omo eyan kan lobi obi cubana
Do your thing dem call you bad boy
Friends Dey humber until transactions
Say I get package as paddy dey manage
You con use money go build Mansion
How I go trust nigga like thee
Bad friend go shake you Yo My gee
Say you be blood for my face
But for my back nah you dey follow dey backbite me
Ohh yoo Yo
Oo ooo ooo
Omo I don't know o
Watin man fit do oo oo
Bad wishers
Pray make you fumble o
As you Dey wish me bad
I don't want you fall
My blessings Dey double oo
Who I Dey feed Dey bite me
Mayezzi Gangan
Ehi yeyen yeh
Credits
Writer(s): Emmanuel Muyiwa
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.