Shambele

Teo flex toh bad oh
Amapiano Amapiano
Oh yeah
Came back with a new vibe
Mo de ma n gapa gan on a new ride yeah
On a new ride yeah
Abena tell me what you feel like
Tell me what you feel like
So my baby go down oh no
I know you wanna go down yeah
I'm the life of a party
Hop in my Maserati
Girl you know you're my chargie
Make I be your Alhaji Tekno
Toba fuck up o ti shaye
Malo vex awon alaye
Won ma na e pa oo
Duro na kilo kan aye
Ojoju aye o tun fe jaye
O tun fe jaye oh yeah
Shambele
No go dull am
Shambele
Just Dey whine am
Shambele
Just Dey dance am
Shambele
Teo flex toh bad oh
Shambele
Boys Dey feel am
Shambele
Girls Dey shake am
Shambele
Make dem rock am
Na me Dey run this party
Man ah make other girl dem naughty
Dem wanna know yeah
As I Dey do am oh yeah
Mo jewon bi Indomie oh
Won lo fe lo jijo mi oh
Toba fe jijo mi oh
Omoge I Dey tell them say
Shambele
No go dull am
Shambele
Just Dey whine am
Shambele
Just Dey dance am
Shambele
Teo flex toh bad oh
Shambele
Boys Dey feel am
Shambele
Girls Dey shake am
Shambele
Make dem rock am
Kampala Angola
Whine to thebrhythm and bend over
Pull up on me like ah Range rover
Naija boy wey Dey control her

Kampala Angola
Whine to the rhythm and bend over
Pull up on me like ah Range Rover
Naija boy wey Dey control her
Shambele
No go dull am
Shambele
Just Dey whine am
Shambele
My girls Dey feel am
Shambele
Teo flex toh bad oh
Shambele yeah eh
SHAMBELE
Yeba
Ah rastaman me ah pull up with a new vibe for the girl them
With a new vibe for the guy them skiaa
Ah badman he pull up with a new song
Teo flex man ah say
Yah hear me na
Shambele me ah say skiaa
Shambele



Credits
Writer(s): Theophilus Gram
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link