Telli MII Say

Trendz Baby l'omo naa
Ah-ah-ah, ya, ya

Up on my feet, I've been working
Omo when e go set for me?
Will the world listen to me?
Shey dem go hear my sound?
'Cause I am feeling down
Will they hear my name?
Who is he?
I guess I'm one of them

Baba loke gbemi nija
Baba loke gbemi nija
Mi ofe she lasan rara
Baba loke gbemi nija

Bobo never tire
Bobo never stop
Brother, omo
My Heart still dey ache
Omo, brother, omo time dey go oh
Omo no delay
Not here to play cards

Mi o wa shere rara o
Mi o wa shere rara o
Ye para o
Mi o wa shere rara o

Dem telli mii say only me dey for me
Only you dey for yourself
Mumsy don telli mii say, "All man for himself"
Make I buckle myself
Make I open my head
Na why mi run up the bag
Hustle on deck
Blessing all on my hands
Grace pass anything, me no go jazz

No pour sand for my garri
Bobo, comot who be your paddy?
No pour sand for my garri
Bobo, comot who be your paddy?
No pour sand for my garri
Bobo, comot, dey your paddy? (Overtaking is allowed)
No pour sand for my garri (when my limelight e go show face o)
Bobo, comot who be your paddy? (All this darkness sef sef e go bow)

No respect for man wey no get
Ole ko shishe ofe fly p-jet
Ironu won kere, moshe fay awon sile
Amala ti set, Oluwaa gbami gbobe

Mashoro mi nigba kanri
For my life I wan get e money
Ora motor bogini nigba kan ri
Ma shoro mii nigba kanri

Ori sha dakun gbemi
I wan geti money
Maje kaye yomi o
This stress I no say it's not for me o
Blessing e fall on me
Blessing e fall on-

Ori sha dakun gbemi
I wan geti money
Maje kaye yomi o
This stress I no say it's not for me o
Blessing e fall on me oh
Fall on me oh

Dem telli mii say only me dey for me
Only you dey for yourself
Mumsy don telli mii say, "All man for himself"
Make I buckle myself
Make I open my head
Na why mi run up the bag
Hustle on deck
Blessing all on my hands
Grace pass anything, me no go jazz

No pour sand for my garri
Bobo, comot who be your paddy?
No pour sand for my garri
Bobo, comot who be your paddy?
No pour sand for my garri
Bobo, comot who be your paddy?



Credits
Writer(s): Olagbade Tobiloba Abiodun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link