Gbedu (feat. Borletino)

Okay I wan enter the place
After verse one you go beg for replay
Normal normal I dun tey for the game
Edumare abeg no put me for shame

You first me score no mean say u dun win the game
No be say we no sabi where the short cut Dey
I no wan suffer later at the end of the day
Mehn I do my thing my way I no mind what they say

Anywhere they hear my gbedu Sheybi won jo
I pray they show me love all around the world o
Make enemies no take me laugh baba Abeg o
Make my tune Dey make everybody Dey dance o

As I come from the ghetto I Dey pakurupa
Make I get money make I spoil my papa
Make I make money I roll my dada
If I no get money omoge ma fimipa

So many plans but raba delay
Oh lord when I go make my pay
When money no Dey you know Dey you know yawa go Dey
So me I dey jeje me I stay my lane

So many plans but raba delay
Oh lord when I go make my pay
When money no Dey you know Dey you know yawa go Dey
So me I stay jeje me I Dey my lane

Used to be closed now dem Dey beef me
When I got nothing nobody showing me lovin
Very soon or soonest I go show for their tv
Got hurt many times no easy way to please me

Okay I wan enter the place
After verse one you go beg for replay
Normal normal I dun tey for the game
Edumare abeg no put me for shame

You first me score no mean say you dun win the game
No be say we no sabi where the short cut Dey
I no wan suffer later at the end of the day
Mehn I do my thing my way I no mind what they say

Anywhere they hear my gbedu Sheybi won jo
I pray they show me love all around the world o
Make enemies no take me laugh baba Abeg o
Make my tune Dey make everybody Dey dance o

Anywhere they hear my gbedu Sheybi won jo
I pray they show me love all around the world o
Make enemies no take me laugh baba Abeg o
Make my tune Dey make everybody Dey dance o

Bad man killer
Ade lowa lorimi olohun no be fila
When the Gbedu drop I know dem go feel am
Eni toba Sheybi werey Oya e fosi Lara

Ahun bo o Atide
They thought me I'm gone but I still Dey
Ama shake ile fun wan bi ojo Ajide

Oya eko olosho wole
Eko shayo wole
Awa o like under 18 ama le omo De lole
I'm High on trips tonbati gbemi trabaye ye

Emi nikan shinana mefa
Woni ile aye ile Asan ese mefa
Emi si jaye mi from now till December
Emi womo to fine to nidi bi mashueda

Omo ope tiji malo govk e
Too much blessings ele stop e
Excel Pelu Borletino awa Deni boss e

Anywhere they hear my gbedu Sheybi won jo
I pray they show me love all around the world o
Make enemies no take me laugh baba Abeg o
Make my tune Dey make everybody Dey dance o

Anywhere they hear my gbedu Sheybi won jo
I pray they show me love all around the world o
Make enemies no take me laugh baba Abeg o
Make my tune Dey make everybody Dey dance o

Credits
Writer(s): Orimaye Oluwaseun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link