Nobody
Them see us when when Dey suffer suffer
They still no show us way
Them think say we no go hammar hammar
But blessings com my way blessings com my way
Even ikeshi Dey give me legover
Bad then in the days
But Now I give thanks to jahover
Cause blessing fall on me
No no noboo nobody
Dey for ooo Dey for you
When you broke when you broke
No no noboo nobody
Dey for ooo Dey for you
When you broke
Always work and pray
Wonti rope aleje eyan
Won gbagbe pe oluwa lonse kon se eyan
Won ni ama je eyan kato jeeyan
Shugbon babaloke blessings just day favor
Awon awon alaropin
Ojope won tete ri glory mi
If not wanti fowo bo glory yii
Eje jesu oluwa lo cover mi
I go on my knee seek for mama's blessings
Bad energy laye make he no stress me
Talosope ko por is plenty
Can proudly testify to this your blessings
Tori pe omo ton ropin lojosi
Tidi king of his lain emi loba nbe
Coolcash tini kima panic
Oiiin am doing Nigga no wyne me
Emi Dangbana Dangbana choko
Successful coolcash omo ologo
If dem lik make dem call popo
Awa omale fo fun awon werey olofo
But Now I give thanks to jahover
Cause blessing fall on me
No no noboo nobody
Dey for ooo Dey for you
When you broke when you broke
No no noboooo nobody
Dey for ooo Dey for you
When you broke (Woza)
Always work and pray
Won mo wa tele won o help
Won wa show fake love a oofe
Your blessings no go pass you by gbabe
You say I no go blow iya e baba e
When I realized i gat bills on me
Motepa mose didn't sleep on it
On a higher mission i see this coming
No time for melanin pomping
Now dem say we don Dey shenk
Cause me and my guys wanna pull up in a Benz
We no Dey ask from them nah why dem dey vex
On god on gad nah baba god Dey bless
Them see us when we Dey suffer suffer
They still no show us way
Them think say we no go hammar hammar
But blessings com my way blessings com my way
Even ikeshi Dey give me legover
Bad then in the days
But Now I give thanks to jahover
Cause blessing fall on me
No no noboo nobody
Dey for ooo Dey for you
When you broke when you broke
No no noboo nobody
Dey for ooo Dey for you
When you broke
Always work and pray
They still no show us way
Them think say we no go hammar hammar
But blessings com my way blessings com my way
Even ikeshi Dey give me legover
Bad then in the days
But Now I give thanks to jahover
Cause blessing fall on me
No no noboo nobody
Dey for ooo Dey for you
When you broke when you broke
No no noboo nobody
Dey for ooo Dey for you
When you broke
Always work and pray
Wonti rope aleje eyan
Won gbagbe pe oluwa lonse kon se eyan
Won ni ama je eyan kato jeeyan
Shugbon babaloke blessings just day favor
Awon awon alaropin
Ojope won tete ri glory mi
If not wanti fowo bo glory yii
Eje jesu oluwa lo cover mi
I go on my knee seek for mama's blessings
Bad energy laye make he no stress me
Talosope ko por is plenty
Can proudly testify to this your blessings
Tori pe omo ton ropin lojosi
Tidi king of his lain emi loba nbe
Coolcash tini kima panic
Oiiin am doing Nigga no wyne me
Emi Dangbana Dangbana choko
Successful coolcash omo ologo
If dem lik make dem call popo
Awa omale fo fun awon werey olofo
But Now I give thanks to jahover
Cause blessing fall on me
No no noboo nobody
Dey for ooo Dey for you
When you broke when you broke
No no noboooo nobody
Dey for ooo Dey for you
When you broke (Woza)
Always work and pray
Won mo wa tele won o help
Won wa show fake love a oofe
Your blessings no go pass you by gbabe
You say I no go blow iya e baba e
When I realized i gat bills on me
Motepa mose didn't sleep on it
On a higher mission i see this coming
No time for melanin pomping
Now dem say we don Dey shenk
Cause me and my guys wanna pull up in a Benz
We no Dey ask from them nah why dem dey vex
On god on gad nah baba god Dey bless
Them see us when we Dey suffer suffer
They still no show us way
Them think say we no go hammar hammar
But blessings com my way blessings com my way
Even ikeshi Dey give me legover
Bad then in the days
But Now I give thanks to jahover
Cause blessing fall on me
No no noboo nobody
Dey for ooo Dey for you
When you broke when you broke
No no noboo nobody
Dey for ooo Dey for you
When you broke
Always work and pray
Credits
Writer(s): Cool Entertainment
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.