Determination

Inspiration wa o
Belafalameg oh yeah
Bless nigga bandy nicez oh

Pokaaa

Facing persecution believe and hope
To be somebody yeah
Waking no sleep all night
Even I jonse to make mi mummy proud
I dey suffer starving catching cruise
Woh omo ireti ni
Tho still mi suffering but I believe me
Ah ahh
I can never doubt me

Ego be one day
My determination was so hard o
I go catch it 4 real
All those fake cruise dat I don catch o
Standby light go shine
Even NEPA no gree shine light o
One day go be one day
I go geh billi in my balace o
Charley in my balance o

Hope no dey if I no hustle again seh
If I still dey hustle I geh hope wey dey sepe
I won't get tired kemi na kemina kinle tegbe
So I no go quit gbogbo boba shey maje

All those starving struggling poverty
And persecutions go turn to story yeah
Surely One night big bag cash out very soon
Follow the story yeah
Mako biggest mansion toni sweaming pool and
Get the story yeah
Cuz man don face a lot countless night and
Days to narrate the story yeah eh eh eh

I no dey joke I no sleep at night
Sunmonbilai olohun walahi
Tinba pade popsi mi
Magba won online

No be my fault
Na because street no dey smile nio
Street no Dey smile nio
Street no Dey smile nio
No be my fault
Na because street no dey smile nio
No Dey smile nio
Na cus street no dey smile nio

I believe e go be
I go Getty money
See araye mamon mi
In case you no know mofe kemon ni

Big thing in the town
Rocking up every time
Is not a crime to dey shine
No one can stop me
When it my time

Ego be and I know that yeah
On a motion like a scoda
Man gon kill them like a soda
Battling everywhere with a gun like a soldier

See who dey who dey dey
Every hustler na them heh pay day
One day gon surely be my pay day
All bad belle maa gbewon shepe

Eeh eeh

Gbee won shepe

No be my fault
Na because street no dey smile nio
Street no Dey smile nio
Street no Dey smile nio
No be my fault
Na because street no dey smile nio
No Dey smile nio
Na cus street no dey smile nio

Ouuuu uuu uuuu

Yeee No Dey smile nio
No be my fault
Na because street no dey smile oh yeah



Credits
Writer(s): Baamidele Nihinlolawa
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link