Guy Man

Sticky Moh
Sometimes i wonder if money be the love
But i hear some say money no be love
Yeah
Sometimes i wonder if money be the love
But i hear some people say money no be love
Wetin Guyman go do
Wetin Guyman go do
Wetin Guyman go do
Yeah
Wetin Guyman go do
Wetin Guyman go do
Wetin Guyman go do
Huh
E don tey when i wanna fall in love
But i guess i was in a wrong direction
Yeah
E don tey when i wanna fall in love
But i guess i was in a wrong direction
I was small and naive
And i don't know what i was doing
I dey small and naive
And i don't know what i was doing
I dey jogodo
On a konto
Give dem the koboko
Tinuke ma wole wa
Oma sare de i give her the koboko
But right now all i want is true love
Right now all i want is true love
Right now all i want is true love
Right now all i want is true love
Wetin Guyman go do
Wetin Guyman go do
Wetin Guyman go do
Yeah
Wetin Guyman go do
Wetin Guyman go do
Wetin Guyman go do
I dey jogodo
On a konto
Give dem the koboko
Tinuke ma wole wa
Oma sare de i give her the koboko



Credits
Writer(s): Adeniran Azeez
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link