Yolo
Gat many times of challenges
I no dey compete with nobody
Me I just wan grind for the money
Call my mama ko gbadura funmi
Cause, aiye yi o pe meji
Life no be two, Life no be two rara
But me I go jaiye mi o
Funmi ni Pepsi funmi ni eja sawa
I can't come and kill myself for nobody
Anything I get I go use am hold body
Tenny Ann me I no dey gum body
But one day me I go be Somebody
Be like they don't know
This life problem fit make person kolo
E funmi ni Sayo
Make I use am hold my body
Cause this life na yolo
Aiye yi o pe meji o
Live your life to the fullest
But play it with strategy
Cause this life na yolo
Aiye yi o pe meji o
Live your life to the fullest
But play it with strategy
Shebi won lole alawo
Wo lo n tori mi lo bebe
Oro ti o to nkan
Matori mi lo d'eshe
Niwaju Oluwa won tori mi lo gbese
Shebi na grace I dey see
No be say I perfect
I no better pass nobody o
And if you dey there dey hate on the girl, oh boy
Iyen ko ma kan mi
Dem wan put am for my body wotowoto ni
Omo ologo mi o le ever jin si koto yin o
Even though life play me like a console
I still rock Christian Dior on my ten toes
Moni Dansaki fomona
Respect me like a Governor
Awon, doubting Thomas po
But anointing still dey fomona
Cause this life na yolo
Aiye yi o pe meji o
Live your life to the fullest
But play it with strategy
Cause this life na yolo
Aiye yi o pe meji o
Live your life to the fullest
But play it with strategy
Cause this life na yolo
Aiye yi o pe meji o
Live your life to the fullest
But play it with strategy
Cause this life na yolo
Aiye yi o pe meji o
Live your life to the fullest
But play it with strategy
I no dey compete with nobody
Me I just wan grind for the money
Call my mama ko gbadura funmi
Cause, aiye yi o pe meji
Life no be two, Life no be two rara
But me I go jaiye mi o
Funmi ni Pepsi funmi ni eja sawa
I can't come and kill myself for nobody
Anything I get I go use am hold body
Tenny Ann me I no dey gum body
But one day me I go be Somebody
Be like they don't know
This life problem fit make person kolo
E funmi ni Sayo
Make I use am hold my body
Cause this life na yolo
Aiye yi o pe meji o
Live your life to the fullest
But play it with strategy
Cause this life na yolo
Aiye yi o pe meji o
Live your life to the fullest
But play it with strategy
Shebi won lole alawo
Wo lo n tori mi lo bebe
Oro ti o to nkan
Matori mi lo d'eshe
Niwaju Oluwa won tori mi lo gbese
Shebi na grace I dey see
No be say I perfect
I no better pass nobody o
And if you dey there dey hate on the girl, oh boy
Iyen ko ma kan mi
Dem wan put am for my body wotowoto ni
Omo ologo mi o le ever jin si koto yin o
Even though life play me like a console
I still rock Christian Dior on my ten toes
Moni Dansaki fomona
Respect me like a Governor
Awon, doubting Thomas po
But anointing still dey fomona
Cause this life na yolo
Aiye yi o pe meji o
Live your life to the fullest
But play it with strategy
Cause this life na yolo
Aiye yi o pe meji o
Live your life to the fullest
But play it with strategy
Cause this life na yolo
Aiye yi o pe meji o
Live your life to the fullest
But play it with strategy
Cause this life na yolo
Aiye yi o pe meji o
Live your life to the fullest
But play it with strategy
Credits
Writer(s): Itunuoluwa Teniola
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.