Bless Me

Baba bless me bless me
Baba bless me bless me

Olohun lon se no be human o (No be human o)
Baba loke loke na him dey run am o (Oh yea)
And if dem tell you say e easy na setup o (Na setup o)
Baba loke loke na him dey do am o (Na him dey do am o)

If you know where me come from
You no go ever pray for my downfall
If money dey money no dey
Ghetto youth must survive
Everyday and night we dey hustle o
Just to make the raba to bubble o
Tell me why you dey gbala
Say the boy don collect
Collect o

Baba bless me bless me
Bless me pass Adeleke
Baba bless me bless me
Bless me pass Adenuga
Baba bless me bless me
Bless me pass Otedola
Baba bless me bless me
Bless me pass Dangote (Che che che che che)

Kori mi mase gbabode o (Bad Boy Vido)
Ko kore dele
Cus na person wey work go chop
No be play play
Oluwa no let stress me o
Baba loke na you dey run o
Some of dem dey think say dem fit defeat me
Oluwa don pour ororo for my head o

So i say halley halley luuuyah
Halley halley (Halley halley halley halley)
I say halley halley luuuyah
Halley halley (Halley halley halley)

Baba bless me bless me
Bless me pass Adeleke
Baba bless me bless me
Bless me pass Adenuga
Baba bless me bless me
Bless me pass Otedola
Baba bless me bless me
Bless me pass Dangote

Today today koma doola (Bless me pass Adeleke)
Adeleke yea yea yea (Bless me pass Adenuga)
Adenuga wo woo (Bless me pass Otedola)
See Otedola with the money (Bless me pass Dangote)
Yea Dangote



Credits
Writer(s): Davido Vmw
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link