onyemaechi (feat. Highstar)
Wawawawa
Yeyeyeyeye
Vibes
Nwannem nwayo
Wake up in the morning and I pray to God
I gat my w**d me i wan smoke up
I no wan go back me I wan level up
I no wan step down I wan step up
You see this life I no wan fuckup
Me I wan focus (Ah ah)
I no wan make dem laugh me o
I wan make mama proud
See many things wey I see for this life
I no fit talk o
No do me bad o
Maka Na Onyemaechi oo
Onyemaechi oo
Maka Na Onyemaechi oo
Onyemaechi oo
Maka Na Onyemaechi oo
Onyemaechi oo
Maka Na Onyemaechi oo
Onyemaechi oo
Highstar lavista nwa
Abulo butuo butuo
Nobody knows tomorrow
Abulo butuo butuo
The road to shine di narrow
Nwanne stay humble no underate
And stay thankful
Abulo kwusi gra gra
On God my time day come
First come first serve
No mean say second no go see bag
First half, you ball
Forget second half I fit ball pass
Ifu call m, you bypass
Because say you see cash
2sec your day one gees sef, dem don turn trash (Buta)
No cap, Trust God Nwanne
My own no fit cast pass
As I dey hussle, as I dey pray
My own go come las las
Chinecherem no be guyname
Meriments nwanne e sure pass
Buru OT, who carry first for street go fit carry last
Onyemaechi oo
Maka Na Onyemaechi oo
Onyemaechi oo
Maka Na Onyemaechi oo
Onyemaechi oo
Maka Na Onyemaechi oo
Onyemaechi oo
When God dey you no say hope dey
If I no get am today tomorrow hustle go pay
Just work and pray na em be the game
Oneday situation no go be the same
If I tell you wetin I see for life
My brother suffer go make you hate life
But this time I don come realize
Say oneday I go go so high aah high
Wake up in the morning and I pray to God
I gat my weed me I wan smoke up
I no wan go back me I wan level up
I no wan step down I wan step up
Do re mi fa so la ti do
Dem no know o
Dem no know o
Yeyeyeyeye
Vibes
Nwannem nwayo
Wake up in the morning and I pray to God
I gat my w**d me i wan smoke up
I no wan go back me I wan level up
I no wan step down I wan step up
You see this life I no wan fuckup
Me I wan focus (Ah ah)
I no wan make dem laugh me o
I wan make mama proud
See many things wey I see for this life
I no fit talk o
No do me bad o
Maka Na Onyemaechi oo
Onyemaechi oo
Maka Na Onyemaechi oo
Onyemaechi oo
Maka Na Onyemaechi oo
Onyemaechi oo
Maka Na Onyemaechi oo
Onyemaechi oo
Highstar lavista nwa
Abulo butuo butuo
Nobody knows tomorrow
Abulo butuo butuo
The road to shine di narrow
Nwanne stay humble no underate
And stay thankful
Abulo kwusi gra gra
On God my time day come
First come first serve
No mean say second no go see bag
First half, you ball
Forget second half I fit ball pass
Ifu call m, you bypass
Because say you see cash
2sec your day one gees sef, dem don turn trash (Buta)
No cap, Trust God Nwanne
My own no fit cast pass
As I dey hussle, as I dey pray
My own go come las las
Chinecherem no be guyname
Meriments nwanne e sure pass
Buru OT, who carry first for street go fit carry last
Onyemaechi oo
Maka Na Onyemaechi oo
Onyemaechi oo
Maka Na Onyemaechi oo
Onyemaechi oo
Maka Na Onyemaechi oo
Onyemaechi oo
When God dey you no say hope dey
If I no get am today tomorrow hustle go pay
Just work and pray na em be the game
Oneday situation no go be the same
If I tell you wetin I see for life
My brother suffer go make you hate life
But this time I don come realize
Say oneday I go go so high aah high
Wake up in the morning and I pray to God
I gat my weed me I wan smoke up
I no wan go back me I wan level up
I no wan step down I wan step up
Do re mi fa so la ti do
Dem no know o
Dem no know o
Credits
Writer(s): Obinna Ukanwoke
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.