Take Time

As I gat it Ama let dem know eh
Saved de game just to kill it o eh
Winchi winchi no fit stop my glo
Transforming is a full moon o e
Omo y you wan de check em o
Omo make you no de check em o
Omo dis one e be Gods plan o
Omo make you no de check em o

Take time oo
Take time oo
Take time oo
Take time oo
Yh Yh
Oloun
Omo no de check time
E be God time And I de take time
And E de take time oo yhYh
Ooooo

Wetin we neva see
Wetin we neva see
Wetin they neva do
Wetin they neva do
Kpankpani anani
Everyday Kpankpani anani
Wetin they neva say
Na wetin they neva do

Malo gbagbe ooo
Nobi today ooo
Wey we done Dey hustle hustle And hustle go pay oo
Malo gbagbe ooo
Nobi today ooo
Wey we done Dey hustle hustle And hustle go pay

Malo gbagbe ooo
Nobi today ooo
Wey we done Dey hustle hustle And hustle go pay oo
Malo gbagbe ooo
Nobi today ooo
Wey we done Dey hustle hustle And hustle go pay ehh Yh

Free me make I live my life
Free me make I live my life
Yh yh
Rolling burning bush all night
Dis is how we live this life
Yh yh Yh
Omo Mke you Dey your side
Omo make I Dey my side
Oh Yh yh
Omo Make I alright
Omo we go de alright
Yh yh Yh

As I gat it Ama let dem knw eh
Saved de game just to kill it o eh
Winchi winchi no fit stop my glo
Transforming is a full moon o e
Omo y you wan de check em o
Omo make you no de check em o
Omo dis one e be Gods plan o
Omo make you no de check em o

Take time oo
Take time oo
Take time oo
Take time oo
Yh Yh
Oloun
Omo no de check time
E be God time And I de take time
And E de take time oo
Yh yh
Ooo

Wetin we neva see
Wetin we neva see
Wetin they neva do
Wetin they neva do
Kpankpani anani
Everyday Kpankpani anani
Wetin they neva say
Na wetin they neva do

Malo gbagbe ooo
Nobi today ooo
Wey we done Dey hustle hustle And hustle go pay oo
Malo gbagbe ooo
Nobi today ooo
Wey we done Dey hustle hustle And hustle go pay



Credits
Writer(s): Felix Ikhineadeh
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link